ExpertTbright at 19-08-2013 07:02 PM (11 years ago) (m)
Na so akpos wake one morning pick im phn say he won call im pple He call zeigbo: where u dey? Zeigbo reply i no dey naija He call chummyli: where u dey She reply i no dey naija.
He call stephen153: where u dey He reply i dey jungle i no dey naija. He call emejuru baba boo where u dey Emejuru reply i no dey naija. He carry phn call jossy4real where u dey Jossy reply i no dey naija wetin happen Na so akpos vex reply dem say ona dey craze? Who go con vote for 2015 election
Post Reply
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 19-08-2013 07:02 PM (11 years ago) | Hero
ExpertTbright., u dey Naija naa......make u vote on behalf of pple wey no dey naija
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 19-08-2013 08:14 PM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 19-08-2013 08:31 PM (11 years ago) (m)
i reserve my comment
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 19-08-2013 08:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
ExpertTbright., u dey Naija naa......make u vote on behalf of pple wey no dey naija
na ur cmt bedat?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 19-08-2013 08:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
i reserve my comment
beta for u
Cos if u talk yeye na castration straight
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 19-08-2013 08:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 19-08-2013 08:51 PM (11 years ago) (m)
e be like say dem castrate you baa /
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 19-08-2013 08:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 19-08-2013 08:54 PM (11 years ago) (m)
devil don romance mamiwater for here
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 19-08-2013 08:54 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply francischi at 19-08-2013 08:58 PM (11 years ago) (m)
i no de devil but na de mamiwater i em i kne no
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 19-08-2013 08:58 PM (11 years ago) | Hero
Reply
na ur cmt bedat?
e resemble ur own
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 19-08-2013 08:59 PM (11 years ago) | Hero
Reply francischi at 19-08-2013 09:04 PM (11 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 19-08-2013 09:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 20-08-2013 02:07 PM (11 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 20-08-2013 02:07 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply francischi at 20-08-2013 02:46 PM (11 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 20-08-2013 02:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 22-08-2013 09:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
e resemble ur own
small
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 22-08-2013 09:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
small
ole
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 22-08-2013 09:59 PM (11 years ago) | Hero
Reply
Na d'bang sing am?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 23-08-2013 11:18 PM (11 years ago) | Hero
Reply
na G'band sing am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 24-08-2013 05:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
you don mention the yeye
pple for this forum
Posted: at 24-08-2013 01:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply Google123 at 24-08-2013 04:36 PM (11 years ago) (m)
nw am confused / is dis joke or yeye 4rum
Posted: at 24-08-2013 04:36 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
choose one
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 24-08-2013 08:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply