**DUMB CHEAT** (Page 2)

Date: 28-06-2009 8:44 pm (14 years ago) | Author: IZZY
1 [2]
- skyo78 at 1-07-2009 03:05 PM (14 years ago)
(m)
so wetin u dey wait 4 b4 u start shooting
Posted: at 1-07-2009 03:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 1-07-2009 03:09 PM (14 years ago)
(m)
ok try me

Posted: at 1-07-2009 03:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- skyo78 at 1-07-2009 08:16 PM (14 years ago)
(m)
how do i go about trying u. If u can give me details on how 2 try u, I promise 2 try u imediately. Teeco no  be quarell carry me join this forum oh, na jokes. I no know why u want 2 start shooting newbies and inviting them to 'try' you. like say u be egusi soup or a bottle of perfume.
My guy abeg free me, I no fit shout
Posted: at 1-07-2009 08:16 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- federico at 1-07-2009 10:32 PM (14 years ago)
(m)
skyo abeg go downlad picture first b4 i get watin i go tell u
Posted: at 1-07-2009 10:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 2-07-2009 07:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: skyo78 on  1-07-2009 08:16 PM
how do i go about trying u. If u can give me details on how 2 try u, I promise 2 try u imediately. Teeco no  be quarell carry me join this forum oh, na jokes. I no know why u want 2 start shooting newbies and inviting them to 'try' you. like say u be egusi soup or a bottle of perfume.
My guy abeg free me, I no fit shout
oboy which sch you go.....this one wey we dey do na quarell??? we are just trying to keep the spirit of laughter so high like fire......u see dat's why i call you newbie

Posted: at 2-07-2009 07:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Jayms at 4-07-2009 05:59 PM (14 years ago)
(m)
Copy cat
Posted: at 4-07-2009 05:59 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- skyo78 at 4-07-2009 10:20 PM (14 years ago)
(m)
abeg teeco no vex, i no know say na spirit of laughter u dey try promote, abi u done 4get say i be newbie?
federico, na wetin be the thing when u wan tell me, that will require me to download picture first. my guy leave matter, this topic suppose done die since. if we continue like this the thing go enter fire for the wrong reasons. no worry the next joke i post go sweet well well i go try make sure no be photocopy of ur posts
Posted: at 4-07-2009 10:20 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 6-07-2009 02:26 PM (14 years ago)
(m)
yes we are just catching fun no vex eh......

Posted: at 6-07-2009 02:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gbravo at 6-07-2009 02:55 PM (14 years ago)
(m)
@poster try add small sugar or honey when next u want 2 post u here.
Posted: at 6-07-2009 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 6-07-2009 03:00 PM (14 years ago)
(f)
eheheh! this bobos dey craze oo
Posted: at 6-07-2009 03:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toinsauller at 6-07-2009 03:12 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Huh? Grin Huh? Grin
Posted: at 6-07-2009 03:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 6-07-2009 03:12 PM (14 years ago)
(m)
abi

Posted: at 6-07-2009 03:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]