wetin dem talk!
teeco ,jolly where dem dey?!...wetin dem say we do...?
Posted: at | |
wetin dem talk! teeco ,jolly where dem dey?!...wetin dem say we do...? i blaze...so dnt hate
| |||||
She said the Three of us are criminals Me, You and Jolly Master Reply
| |||||
hahhahaaaaaaaaaaaaa Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
noooooo,we dey carry gun o..na jo-jolly na him we dey carry o! Replynofin did us ![]() i blaze...so dnt hate
| |||||
we no dey harm pple o! Replyi blaze...so dnt hate
| |||||
Reply | |||||
"me where went u since morning"? Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
i dey like say i no dey,my pally dem..i know say say una don catch fun2 dda fullest abi? Replynofin DID u i blaze...so dnt hate
| |||||
wallahi Reply
| |||||
my guy u don missed out Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
haaaaaaaaa Replyi blaze...so dnt hate
| |||||
where my own share..op u guy no chop d fun finish ba? Replyi blaze...so dnt hate
| |||||
enjoyment as u knw wella no fit finish.... Replyso join dey jolly dey go 'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
ok na..i dey fire dey goooo! Replyi blaze...so dnt hate
| |||||
I just d watch una jolificate. Abeg, mek i join? I honeypotri me oooooooooh. ReplyA nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing.
| |||||
just dey piya dey go my bro Reply'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ...
| |||||
bros u r welcome..dis wan na better person so..not like dat newbe been novice... Replysavelife wetin u carry com na? Quote from: Savelife4real on 6-07-2009 05:33 PM I just d watch una jolificate. Abeg, mek i join? I honeypotri me oooooooooh. i blaze...so dnt hate
| |||||
Quote from: enjoyment on 6-07-2009 05:36 PM just dey piya dey go my bro Nna jolificate, how far? weldone ooooooooh. A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing.
| |||||
Quote from: METRIX on 6-07-2009 05:40 PM bros u r welcome..dis wan na better person so..not like dat newbe been novice... savelife wetin u carry com na? Quote from: Savelife4real on 6-07-2009 05:33 PM I just d watch una jolificate. Abeg, mek i join? I honeypotri me oooooooooh. Bros weldone oh. Nnde uwo. ke ife neme? i d feel dis ya name. e dey remember me of my matrix 4 skul. lol A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing.
| |||||
Reply |
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)