Movie shoot

Date: 07-11-2013 3:40 pm (11 years ago) | Author: rashy jonez
[1] 2 3
- at 7-11-2013 03:40 PM (11 years ago)
(m)
At a movie shoot:
Director: We'll release the lion and it will chase you. But don't worry, it won't bite you.
Dennis: How sure are you?
Director: It is written in the script.
Dennis: Okay, but has the lion read the script?

Posted: at 7-11-2013 03:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
- ExpertTbright at 7-11-2013 04:43 PM (11 years ago)
(m)
"PB4 shoot"
has expert read the joke?

Posted: at 7-11-2013 04:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-11-2013 05:42 PM (11 years ago)
(m)
expert,, has others read the joke b4 u said dat pb4?

Posted: at 7-11-2013 05:42 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 7-11-2013 05:56 PM (11 years ago)
(m)
Na every joke una dey see 4 here ni?
Posted: at 7-11-2013 05:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 7-11-2013 06:08 PM (11 years ago)
(f)
finally i c person wey realize wetin i don dey talk tey tey. ds naijapals, even if u dey tnk somtn wey u neva talk am, dem go shout "pb4". dia winchcraft strong wella. but wetin con pain me b say dem dey waste d winchness 4 hia
Posted: at 7-11-2013 06:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngrashy at 7-11-2013 06:44 PM (11 years ago)
(m)
No mind dem na bad belle full here...instead make dem laff na beef dem go dey beef...some of dem no get house sef na here dem dey sleep...
Posted: at 7-11-2013 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mary11 at 7-11-2013 08:06 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  7-11-2013 06:08 PM
finally i c person wey realize wetin i don dey talk tey tey. ds naijapals, even if u dey tnk somtn wey u neva talk am, dem go shout "pb4". dia winchcraft strong wella. but wetin con pain me b say dem dey waste d winchness 4 hia
yes o!
Dats why me no dey post joke here again na
Since na when u suffer finish 2 post am they go carry dat their yeye mouth say Pb4 I rather take it 2 somewhere I'll receive accolades eventhough na old joke

Posted: at 7-11-2013 08:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-11-2013 08:17 PM (11 years ago)
(m)
 mary11 dat joke wey u dey refer to even I when I post am dem tell me say na pb4,,,e no stop me from posting..dis na joke forum and everything is involve unless u are taking it personal....for the benefit of doubt I spend my time to find the joke bcuz I see say the thing pain u....check out the joke hia and go even see wia person tell me say na pb4....e no pain me cus I no say na part of the game..so guy grow up

http://www.gistmania.com/talk/topic,152612.0.html

Posted: at 7-11-2013 08:17 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- franel at 7-11-2013 09:16 PM (11 years ago)
(m)
Pacing Undecided

Posted: at 7-11-2013 09:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-11-2013 10:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on  7-11-2013 06:44 PM
No mind dem na bad belle full here...instead make dem laff na beef dem go dey beef...some of dem no get house sef na here dem dey sleep...

na true u talk ooo....like ajanni na hia he dey sleep

Posted: at 7-11-2013 10:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 7-11-2013 10:41 PM (11 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy
Posted: at 7-11-2013 10:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 8-11-2013 12:25 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  7-11-2013 06:08 PM
finally i c person wey realize wetin i don dey talk tey tey. ds naijapals, even if u dey tnk somtn wey u neva talk am, dem go shout "pb4". dia winchcraft strong wella. but wetin con pain me b say dem dey waste d winchness 4 hia
come that is why we are here  Roll Eyes
If u tif joke we go know
No be by winch or by wincher na by wisdom  Grin
Ask youngrashy weda he no tif am

Posted: at 8-11-2013 12:25 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 8-11-2013 12:27 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  7-11-2013 08:17 PM
mary11 dat joke wey u dey refer to even I when I post am dem tell me say na pb4,,,e no stop me from posting..dis na joke forum and everything is involve unless u are taking it personal....for the benefit of doubt I spend my time to find the joke bcuz I see say the thing pain u....check out the joke hia and go even see wia person tell me say na pb4....e no pain me cus I no say na part of the game..so guy grow up

http://www.gistmania.com/talk/topic,152612.0.html
lols na so life be
Struggle continue...

Posted: at 8-11-2013 12:27 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-11-2013 08:56 AM (11 years ago)
(m)
Make i just close mouth pass jeje

Posted: at 8-11-2013 08:56 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 8-11-2013 09:19 AM (11 years ago)
(f)
better for u
make ant no enter ur mouth
Posted: at 8-11-2013 09:19 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-11-2013 09:51 AM (11 years ago)
(m)
Sad Sad Sad

Posted: at 8-11-2013 09:51 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 8-11-2013 10:00 AM (11 years ago)
(f)
u dey see me? Wink
Posted: at 8-11-2013 10:00 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 8-11-2013 02:54 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  7-11-2013 08:17 PM
mary11 dat joke wey u dey refer to even I when I post am dem tell me say na pb4,,,e no stop me from posting..dis na joke forum and everything is involve unless u are taking it personal....for the benefit of doubt I spend my time to find the joke bcuz I see say the thing pain u....check out the joke hia and go even see wia person tell me say na pb4....e no pain me cus I no say na part of the game..so guy grow up

http://www.gistmania.com/talk/topic,152612.0.html

Why dis boi no like 2 dey mind him own bizness naw?
Shey una see me call him name 4 my comment?
Abi i mention dat particular incident say naim dey pain me?
Teeling me 2 grow up???
Mtcheew chai I tire o!

Posted: at 8-11-2013 02:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-11-2013 03:20 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 8-11-2013 03:20 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 9-11-2013 12:00 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: mary11 on  8-11-2013 02:54 PM
Why dis boi no like 2 dey mind him own bizness naw?
Shey una see me call him name 4 my comment?
Abi i mention dat particular incident say naim dey pain me?
Teeling me 2 grow up???
Mtcheew chai I tire o!
ok. if u talk say e no pain u,make u post 1 nice joke 4 me & if any1 dare say "pb4", na kirikiri e go pass in night dat day
Posted: at 9-11-2013 12:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions