After yeye wetin remain?"fun" oya lets vote (Page 2)

Date: 22-12-2013 12:25 pm (11 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 [2] 3 4 5 ... 10
- alabi22 at 24-12-2013 11:21 AM (11 years ago)
(f)
abeg leave stephen out of ds. dem neva born any of una wen stephen start dey weed, but e don leave weed now naim make e write in biography ~ Guy Shares Weed Experience
Posted: at 24-12-2013 11:21 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 11:29 AM (11 years ago)
(f)
na everthin u knw?
Posted: at 24-12-2013 11:29 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-12-2013 11:45 AM (11 years ago)
(f)
guy bring xmas weed na
Posted: at 24-12-2013 11:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-12-2013 07:29 AM
no wonder...una wan add my name among d pple wey boko haram kill dis yr abi?....omomarty make u play my position cuz I no go dey available dat day

guy abeg go sleep jare........... which b ur own. u should b happy that your name is among the list
Posted: at 24-12-2013 01:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:15 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 24-12-2013 12:13 AM
U wan fck my snake? Just wait make I call am...

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-12-2013 01:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:16 PM (11 years ago)
(f)
close teeth joor
Posted: at 24-12-2013 01:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:17 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 24-12-2013 11:21 AM
abeg leave stephen out of ds. dem neva born any of una wen stephen start dey weed, but e don leave weed now naim make e write in biography ~ Guy Shares Weed Experience

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-12-2013 01:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:18 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 24-12-2013 01:16 PM
close teeth joor

e de pain u................ cos u knw say my teeth fyn pass ur own
Posted: at 24-12-2013 01:18 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:19 PM (11 years ago)
(f)
hehehhehe u we dey use leaf de brush teeth
Posted: at 24-12-2013 01:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 24-12-2013 01:19 PM
hehehhehe u we dey use leaf de brush teeth

my even good naaaaaaaaaaaa atlist na leaf i de use u wey come de use grass wey my goat de eat for my backyard take de watch ur teeth nkor?
Posted: at 24-12-2013 01:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:39 PM (11 years ago)
(f)
make i catch u
na for my head u go cry
Posted: at 24-12-2013 01:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:49 PM (11 years ago)
(f)
i pray oooooooooooo
Posted: at 24-12-2013 01:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:52 PM (11 years ago)
(f)
nansense
Posted: at 24-12-2013 01:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:54 PM (11 years ago)
(f)
rubbish
Posted: at 24-12-2013 01:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:55 PM (11 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
ajanni must hear this
Posted: at 24-12-2013 01:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:58 PM (11 years ago)
(f)
dat hausa rabbit?
Posted: at 24-12-2013 01:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 02:24 PM (11 years ago)
(f)
u don enter be that Undecided
Posted: at 24-12-2013 02:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 24-12-2013 07:23 PM (11 years ago)
(f)
after yeye, wetin remain?
Posted: at 24-12-2013 07:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-12-2013 09:58 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 24-12-2013 01:11 PM
guy abeg go sleep jare........... which b ur own. u should b happy that your name is among the list

girl wake up...I dey happy for wetin money no dey...I don tell u make u play my position cuz I no go dey available dat day

Posted: at 25-12-2013 09:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 25-12-2013 02:57 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 25-12-2013 09:58 AM
girl wake up...I dey happy for wetin money no dey...I don tell u make u play my position cuz I no go dey available dat day

na u knw
Posted: at 25-12-2013 02:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 10

Featured Discussions