pls make una no ban me o ...... nw dat we don enter 2014 , i knw want any yawa at all...... dats y i say make i confess for una every bad tin i din do till now.
1 - na me turn zeigbo to small pikin as him dey too dey jump pass hin boundry .
2 - na me give omomarty belle ,,, as una knw say she no dey quick cmt for dis forum.
3 nd lastly - na me give alabi power nd winch make she no dey fear anybody for dis forum.
na small for my confesion b dis . watchout for part 2
Posted: at 21-01-2014 10:35 AM (11 years ago) | Gistmaniac
omomarty at 21-01-2014 04:37 PM (11 years ago) (f)
aaaladini, if i slap you now them go say i b bad person u don see slap wey de tire person ear b4? u know hw to give girl belle? you nor confess about that boy for near my house wey u de Always go de see later una go comot out come de hold each other yansh. useless gay
Posted: at 21-01-2014 04:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Aalladinn at 22-01-2014 12:53 AM (11 years ago) (m)
Quote from: omomarty on 21-01-2014 04:37 PM
aaaladini, if i slap you now them go say i b bad person u don see slap wey de tire person ear b4? u know hw to give girl belle? you nor confess about that boy for near my house wey u de Always go de see later una go comot out come de hold each other yansh. useless gay
d belle wey i give u neva dey worry u dat na y u dey talk nonsense,, na ur yansh i dey always hold if we don jigijigi finish
Posted: at 22-01-2014 12:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac