Na me Lock them this morning

na you lock wetin?....

abegi, no come dey form boko haram for here for us ooo....

click on entertainment check under FunnyHub (Jokes) and you we see the name of the Moderator




Posted: at | |
Quote from: teeco on 18-08-2009 09:11 AM Quote from: Kristiantus on 18-08-2009 09:06 AM Quote from: teeco on 17-08-2009 12:57 PM Quote from: Kristiantus on 17-08-2009 12:56 PM Quote from: teeco on 17-08-2009 12:53 PM I no know weytin dey disturb the boy self @just2ugly.. sorry, just2sexy... dem don lock 2 of your posts, soon dem go lock you sef join... just be careful...Na me Lock them this morning ![]() na you lock wetin?.... ![]() abegi, no come dey form boko haram for here for us ooo.... ![]() click on entertainment check under FunnyHub (Jokes) and you we see the name of the Moderator ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 18-08-2009 09:24 AM Quote from: teeco on 18-08-2009 09:11 AM Quote from: Kristiantus on 18-08-2009 09:06 AM Quote from: teeco on 17-08-2009 12:57 PM Quote from: Kristiantus on 17-08-2009 12:56 PM Quote from: teeco on 17-08-2009 12:53 PM I no know weytin dey disturb the boy self @just2ugly.. sorry, just2sexy... dem don lock 2 of your posts, soon dem go lock you sef join... just be careful...Na me Lock them this morning ![]() na you lock wetin?.... ![]() abegi, no come dey form boko haram for here for us ooo.... ![]() click on entertainment check under FunnyHub (Jokes) and you we see the name of the Moderator ![]() ![]() ![]() ![]() I tell you say I dey catch fire ![]() ![]() ![]()
| |||||
Hmmn i go lock u 4 women hostel very soon ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
WATIN THEY HAPPEN 4 HERE SELF? Reply
| |||||
i no kno ooo ReplyA good exercise for the heart is to bend down and help another up
| |||||
Ask the spirit of lafta ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
wetin jsexy do na ................ ReplyGeoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
are u asking? u answer Reply
| |||||
ok.......may i shout so every body in the house will hear me ... Replyweeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeetttttttttttttttttttttiiiiiiiiiiiiinnnnnnnnnnnnnnnn jsexy dooooooooooooooo naaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
weeeeeeeeeeeeeee nnnoooooooooooooooooooo knnnnnnnnnooooowwwwwwwwwwww ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
,,,,,,ok ......e be like say the rest na kolo....so all this shout wey shout na only u hear me........hmmmmm ..and i go dey tell dem make dem go see dokita ...... Reply![]() ![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
shey u no know say most of dis guy no get personal system...na office computer dem dey use ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
hahahh no wonder ...............hmmmmmmmm .......office computer.....shey desktop pentium 1 dem dey used Reply![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
NA PENTIUM ZERO ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
iro oo... i think pentium d Reply
| |||||
na hin u dey use? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 23-08-2009 08:51 PM NA PENTIUM ZERO ![]() ![]() Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
hmmm Reply
| |||||
wetin be hmm ReplyGeoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
Na parson name Reply
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos