yettyness at 13-07-2014 11:12 PM (10 years ago) (f) come in my house make i chop ram 1st. Posted: at 13-07-2014 11:12 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 14-07-2014 11:08 AM (10 years ago) (f) Reply |
yettyness at 14-07-2014 03:00 PM (10 years ago) (f) tears of joy. Posted: at 14-07-2014 03:00 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 15-07-2014 08:48 AM (10 years ago) (m) huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-07-2014 08:48 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 15-07-2014 10:05 AM (10 years ago) (f) huher Posted: at 15-07-2014 10:05 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cadanre at 15-07-2014 02:59 PM (10 years ago) (f) 20
24
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 15-07-2014 02:59 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 15-07-2014 03:20 PM (10 years ago) (f) Posted: at 15-07-2014 03:20 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
how many women did he say to go multiply with? how many your eyes don chase all around?
e depend on the number wey a man fit manage.....but I no dey chase any woman around.......na service I dey give dem
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-07-2014 08:35 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
come to my shrine for spiritual cleansing  I see say u get plan
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-07-2014 08:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 16-07-2014 03:33 AM (10 years ago) (f) yettyness nothing dey between my leg wey get problem.....I only trying to dey fulfill the scripture..."go and multiply"......u and I know dat man cannot do it alone with the help of a woman.....unless u dey do same same
then you no quote scriptures.....na nowhere it say give services to multiply. Posted: at 16-07-2014 03:33 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 16-07-2014 03:36 AM (10 years ago) (f) I see say u get plan
you want join his plan? i go chop ram before he try....but i gotta to say jossy you are the man. Posted: at 16-07-2014 03:36 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you want join his plan? i go chop ram before he try....but i gotta to say jossy you are the man.  I no fit join his plan cuz his plan go fail but I dey feel u,,u are da bomb....come to my crib so u can feel me too
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-07-2014 07:31 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
then you no quote scriptures.....na nowhere it say give services to multiply.
u have to be in spirit to understand the scripture cuz the scripture no fit spell everything out for u......so wit ur brain u go know dat no service,,no multipy
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-07-2014 07:32 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 16-07-2014 08:22 AM (10 years ago) (m) you want join his plan? i go chop ram before he try....but i gotta to say jossy you are the man.  how manage
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-07-2014 08:22 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 16-07-2014 02:14 PM (10 years ago) (f) them don do am Posted: at 16-07-2014 02:14 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
how manage
u be babalawo naa...u believe in ur juju.....u no kno say juju no dey work on dis kind mata
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-07-2014 02:37 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 16-07-2014 09:54 PM (10 years ago) (m) so u dey do am for my back i go. nak u ibi gbaragba
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-07-2014 09:54 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 17-07-2014 01:06 AM (10 years ago) (f) them done. i beg take ram put in shrine. Posted: at 17-07-2014 01:06 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-07-2014 06:53 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
so u dey do am for my back i go. nak u ibi gbaragba  I go nak am back to u wit extra added....dat is double ibi for u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-07-2014 06:54 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |