francischi at 9-08-2014 11:44 AM (9 years ago) (m) Abeg where my brother Stephen dey. Una still leave am for cage?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-08-2014 11:44 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 9-08-2014 10:44 PM (9 years ago) (m) Posted: at 9-08-2014 10:44 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
zeigbo at 10-08-2014 11:45 AM (9 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 10-08-2014 11:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 10-08-2014 04:24 PM (9 years ago) (m) Abeg where my brother Stephen dey. Una still leave am for cage?
he dey zoo na dia i see am last Posted: at 10-08-2014 04:24 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Holyboss at 10-08-2014 04:30 PM (9 years ago) (m) : Posted: at 10-08-2014 04:30 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 10-08-2014 04:50 PM (9 years ago) (m) Yes ooooo Posted: at 10-08-2014 04:50 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Holyboss at 10-08-2014 04:54 PM (9 years ago) (m) Posted: at 10-08-2014 04:54 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 10-08-2014 08:30 PM (9 years ago) (m) Ajanni ... U self. How u take escape from d zoo.. Cox na there i see una two last
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 10-08-2014 08:30 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 11-08-2014 11:21 AM (9 years ago) (f) zoo guy na there u dey work. Posted: at 11-08-2014 11:21 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 11-08-2014 01:26 PM (9 years ago) (m) I'm be the blue chimpanzee wey children dey play with dia na Posted: at 11-08-2014 01:26 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
alabi22 at 11-08-2014 06:36 PM (9 years ago) (f) hehehehe na u dey in charge of d animal kingdom? ds blue chimpanzee tns....lols . Posted: at 11-08-2014 06:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 12-08-2014 03:46 PM (9 years ago) (f) alabi , i go wait for you for gate after school Posted: at 12-08-2014 03:46 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-08-2014 05:25 PM (9 years ago) (f) just make sure say na jeans nicker u wear. na Jossy won tear ur bra b4 wey I dey beg am, now na pant e go tear Posted: at 12-08-2014 05:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 12-08-2014 10:14 PM (9 years ago) (m) you staaap dia ogbanje thousand of you no fit do her any thing i dey her back like hunch Posted: at 12-08-2014 10:14 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
na whu u be?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-08-2014 06:53 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 13-08-2014 02:31 PM (9 years ago) (f) na ajanni the ultimate man of my life. @alabi so na jossy be ur back man abi? Posted: at 13-08-2014 02:31 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 13-08-2014 03:24 PM (9 years ago) (m) Reply |
ajanni at 13-08-2014 03:27 PM (9 years ago) (m) na whu u be?
yr master na, u be my slave oooo, nameownsyou Posted: at 13-08-2014 03:27 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
alabi22 at 13-08-2014 03:51 PM (9 years ago) (f) na ajanni the ultimate man of my life. @alabi so na jossy be ur back man abi?
na question b ds? Posted: at 13-08-2014 03:51 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 13-08-2014 04:35 PM (9 years ago) (f) ans me now b4 i provoke Posted: at 13-08-2014 04:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |