alabi22 at 13-08-2014 05:39 PM (10 years ago) (f) ask dat ur coconut head husband Posted: at 13-08-2014 05:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 13-08-2014 10:23 PM (10 years ago) (m) Chi se me see trouble with this ebola woman oooo, say you eat D soap wey demand say make you take bath ni? abi you're now taking over dose weeds? Posted: at 13-08-2014 10:23 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
as if to say u go beat ajanni wen u provoke
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-08-2014 03:04 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 14-08-2014 06:26 AM (10 years ago) (m) you staaap dia ogbanje thousand of you no fit do her any thing i dey her back like hunch
hahahaha so rakelly get hunch back
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 14-08-2014 06:26 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 14-08-2014 01:42 PM (10 years ago) (f) zeigbo correct ur self now b4 1 ..... Posted: at 14-08-2014 01:42 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
dis hunch matter.... dem go check am well ooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-08-2014 04:33 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 14-08-2014 07:25 PM (10 years ago) (f) d hunch sef...na back e dey or front? Posted: at 14-08-2014 07:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 14-08-2014 09:23 PM (10 years ago) (m) every every na hunch hunch
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 14-08-2014 09:23 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 15-08-2014 11:33 PM (10 years ago) (m) as if to say u go beat ajanni wen u provoke
you sataaap dia, black bingo Posted: at 15-08-2014 11:33 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
u well so?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-08-2014 12:40 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 16-08-2014 09:34 AM (10 years ago) (f) chere...make I call who go ansa dat ur WAEC question Posted: at 16-08-2014 09:34 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 16-08-2014 11:04 AM (10 years ago) (m) he no well
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-08-2014 11:04 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I for say....but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-08-2014 06:58 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-08-2014 01:16 PM (10 years ago) (f) question Posted: at 17-08-2014 01:16 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 17-08-2014 03:43 PM (10 years ago) (m) Reply |
ajanni at 17-08-2014 03:44 PM (10 years ago) (m) he no well
you think say every bodies bi yaba left like u? Posted: at 17-08-2014 03:44 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
shut ur mouth....na true dat babalawo talk
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-08-2014 07:42 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 17-08-2014 09:27 PM (10 years ago) (m)  i no be babalawoo i be doctor native
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 17-08-2014 09:27 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 18-08-2014 12:30 AM (10 years ago) (m) abeg.. chere kam bia
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 18-08-2014 12:30 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
 i no be babalawoo i be doctor native doctor native? wetin dat one mean.....which profession be dat?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-08-2014 05:57 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |