zeigbo at 26-08-2014 12:01 AM (10 years ago) (m) ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 26-08-2014 12:01 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 28-08-2014 04:56 PM (10 years ago) (f) Ka anyi ga hu Jesus : ka anyi ga zute ya ! Na ama. Olaedo mgbe oga aridata
singing d go my way
dancing follow you jare Posted: at 28-08-2014 04:56 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
una don carry dat una craze group song enter hia.......make una go sing for wia una dey beg moni cuz we no need crazy pple song hia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-08-2014 07:12 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 29-08-2014 12:02 AM (10 years ago) (m) tell ram
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 29-08-2014 12:02 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 29-08-2014 12:02 AM (10 years ago) (m) tell ram
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 29-08-2014 12:02 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 29-08-2014 12:53 PM (10 years ago) (f) huyyhyhg Posted: at 29-08-2014 12:53 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 29-08-2014 02:06 PM (10 years ago) (f) r u ok? Posted: at 29-08-2014 02:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 29-08-2014 04:30 PM (10 years ago) (f) no be me type am Posted: at 29-08-2014 04:30 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Na so jossy joystick u use? Na so e dey type jargons Change am to my own
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-08-2014 05:14 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
me and don become mate abi?.......u wan to the same lady wey romance wit me make she come romance wit u too.......u do dey sign ur death warrant be dat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-08-2014 05:25 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
me and don become mate abi?.......u wan to the same lady wey romance wit me make she come romance wit u too.......u do dey sign ur death warrant be dat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-08-2014 05:26 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Keep shut there U wey ur joystick dey type jargons Mtcheeew Rakelly come jare  Con take lolly pop
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-08-2014 05:42 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
make I just dey look u.....I go see if rakelly go stoop dat low in other to mingle with u....make I dey watch
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-08-2014 05:48 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 29-08-2014 07:32 PM (10 years ago) (m) Shurrrup
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 29-08-2014 07:32 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 30-08-2014 04:28 AM (10 years ago) (m) if to say i no say na una dey here i for no come
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 30-08-2014 04:28 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 31-08-2014 04:01 PM (10 years ago) (f) 1 minute man Posted: at 31-08-2014 04:01 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 1-09-2014 03:48 PM (10 years ago) (f) i slap jossy Posted: at 1-09-2014 03:48 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
I spank rakelly Bosom
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-09-2014 06:45 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 1-09-2014 11:44 PM (10 years ago) (m) make una see meoo
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 1-09-2014 11:44 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 2-09-2014 09:36 AM (10 years ago) (f) we no dey see u oooo Posted: at 2-09-2014 09:36 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |