AS u see me so, i no go be a slave in a foreign land. And i refused boasting with my personality. That one e no be life abeg. I'm a father of a boy and a girl, resides in Saudi Arabia with my family, and non of us be foreign mad mentality slave. My wife dey come home, "Ala Nna", each time she dey 8months pregnant. I don stay Saudi Arabia so tey i am my family con dey speak arab like say we dey speak Igbo language. And na so we take dey speak Igbo language too. So my friend, go and check ur self and stop messing up with ur birth right. All of u'na don do ruch oyibo man country. U wan be Africa-America-UK-France. U'na go see waiting i go do all of u'na wey dey spoil Nigeria images next year when they go transfer me go Cananda. No more UK, US, CANAD birth certs. Ur wives must put to bed in Nigeria. No more Abroad medical treatments to any body wey e like make e be.
Who be this lost BIAFRAN?
Posted: at 15-09-2014 05:42 PM (10 years ago) | Upcoming |
|