see dis shoemaker ooooooooooooooo u don polish oga shoe?
Posted: at | |
Quote from: jossy4reall on 24-10-2014 10:28 PM she dey fine...she dey apply for work in my ministry...but I never employ her yet see dis shoemaker ooooooooooooooo u don polish oga shoe?
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 25-10-2014 11:49 AM U wan smell die be that my love abeg nor waste ur precious tyme wit that shoe maker jare
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 25-10-2014 11:49 AM U wan smell die be that see mumu....I neva accept to give her the job yet,,u begin dey claim osama binladin....hunger go show una pepper Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u wey de come my house come de beg for food nai de talk sooooooooooooo? Replywell sha i nor blame u na dat my housegirl rakelly wey de give u food when i nor de house nai i blame
| |||||
like husband like wife....na the same problem two of una get....make una dey form wetin una no be,,dat is why una still find it difficult to eat ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
make I pass b4 I puke ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 26-10-2014 09:17 PM like husband like wife....na the same problem two of una get....make una dey form wetin una no be,,dat is why una still find it difficult to eat well na God de bless person for d good wey person do as for ur own case na devil go pay u back tombo fly
| |||||
huh ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
na waaaoo Reply
| |||||
Quote from: omomarty on 27-10-2014 12:56 PM well na God de bless person for d good wey person do as for ur own case na devil go pay u back tombo fly u don remind me something....dat stupid devil dey owe me money....I dey go collect my money now now.....but I hear say e dey live with now,,so tell me wia he dey Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hmm ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
hmmer ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
akpa amu ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
otule gi dia ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 29-10-2014 07:23 AM u don remind me something....dat stupid devil dey owe me money....I dey go collect my money now now.....but I hear say e dey live with now,,so tell me wia he dey devil is ur friend
| |||||
no...he send me friend request but I never accept am yet....I just go tru his friend list and see ur name dia....he even address u as his family member ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]()
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos