bye
Posted: at | |
bye
| |||||
Quote from: mubaji on 9-10-2009 08:30 PM Quote from: blings_is_back on 9-10-2009 04:57 PM DP na wa 4 u oh!..... na me u wan face now? mrblings, enough of you too, though both of you are funny; but you seem the man of the match.let's use our time and the air for things more peculiar. As i be CHELSEA FAN... i go always dey be man of the match.... bcos BLUES no dey 4kup.... CHELSEA FOR LIFER
| |||||
Quote from: cyril4christ on 10-10-2009 05:01 PM I REJECT,CAST AND BIND U OUT OF CHELSEA FANS IN JESUS NAME.............AMEN usu enweghi onu....... u no get mouth
| |||||
hahahahaha....so una two dey the same club self.......oya make una make up naaa.....shuooooo ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 10-10-2009 05:35 PM hahahahaha....so una two dey the same club self.......oya make una make up naaa.....shuooooo which kin the same club? CHELSEA no fit accept dis kin person as their fan...... even if him wan buy 20 season's ticket... DP club wey de boi dey fan na Enyimba Utd
| |||||
cy u get big problem..... infact u need deliverance Reply
| |||||
Quote from: Toks-E on 8-10-2009 06:54 PM need a drink man...which kain topic b this? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
IF U GO ARRANGE AMARULA FOR ME... OR MAYBE BARON DE MADRID... E GO DO ME OH!.. Reply
| |||||
Reply | |||||
SO U GO BUY AM? Reply
| |||||
WALLET WEY MONEY NO DEY? ISI EWU ,AT YOUR AGE YOU STILL DEY ENTER BUS. YOU COME HERE DEY WASTE OUR BANDWIDTH Reply![]()
| |||||
Quote from: chik001 on 12-10-2009 12:41 PM WALLET WEY MONEY NO DEY? ISI EWU ,AT YOUR AGE YOU STILL DEY ENTER BUS. YOU COME HERE DEY WASTE OUR BANDWIDTH ![]() WHO BE DIS JEGEDE?.... WHERE U MA DEY COME FROM.... U THINK SEY NA SHOE MAKERS DEY HERE... IF I SLAP U NOW, U GO RUSH BACK TO THE PARK WHERE U DEY LOAD MOTOR.... ONYE ARA
| |||||
Quote from: cyril4christ on 12-10-2009 12:48 PM CHIK001 TELL HIM WEL WEL I THINK SAY NA ONLY ME SEE THE POOR BOY WERE DEY TALK RUBISH HERE SINCE...... I don tell u make u go eat sey hunger dey wire u..... u no dey hear
| |||||
U NA HUNGRY BE SEF............ Reply
| |||||
bia my boi, nga eti gi ihe oh!...... Reply
| |||||
LOL...LOL...LOL..PASSING Reply
| |||||
Hmmm.....another person don join the fight? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: blings_is_back on 12-10-2009 03:56 PM bia my boi, nga eti gi ihe oh!...... Nna, the gods are not to blame
| |||||
Quote from: chik001 on 12-10-2009 06:10 PM Quote from: blings_is_back on 12-10-2009 03:56 PM bia my boi, nga eti gi ihe oh!...... Nna, the gods are not to blame U sef..... na amibo wey u be?.... dey one side na.... u think sey na children dey here?
| |||||
MY BOY TELL AM WEL WEL I DONT KNOW WETIN DEY DO AM...ABI NA SHE GOAT OR HE GOAT NA HE BE SEF Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)