but 4 my place e get wetin happen bcoz of BIG BIG gramar.
E get one gramarian were bin d, one midnight like dat him wake-up come c him
fine mansion de for fire him com carry phone call fire service sation one officer
com answer him call.
'wow' d man com release wetin him d carry waka 4bele. e com ask.......
is that the combustion officer? pls gravitate here wit tremendous acceleration and
alacrity because a gigiantic conflagration has engulfed my domiciliary habitation.
since dem no get dictionary 4 office na him d officer comot go borrow dictionary com wan c wetin d man mean.......abi u know wetin go happen?
love u guys



Posted: at | |