Psalm 23 [Naija version]

Date: 17-08-2007 1:35 pm (16 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
[1] 2
- at 17-08-2007 01:35 PM (16 years ago)
(m)
1. The Lord na my shephard, i dey Gidibaaa.
2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name.
4. Walahi, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey
overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tenda for God house from lai lai to lai lai.
GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO
AMEN


Posted: at 17-08-2007 01:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- herre at 19-08-2007 09:31 PM (16 years ago)
(f)
seems funny....i cant understand half of it though Undecided
Posted: at 19-08-2007 09:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tostevsn2002 at 20-08-2007 11:03 PM (16 years ago)
(m)
infact na u biko! how on earth were u able to come up with some thing like that, it is very intresting i must confess and still it goes a long way to tell every body say watin oyebo man go fit do nija man go even do am more better more grace to ur elbow and i endoue u to keep it up and before u know it we are going to have a niaja version of the holy bible keep it burning@@@@@@@@@@@ God's ferihyte
Posted: at 20-08-2007 11:03 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- china at 21-08-2007 03:28 PM (16 years ago)
(f)
i don laf tire so te my bak bone don dey pain me . u try no be small. abeg kip am up. make me dey laf more.
Posted: at 21-08-2007 03:28 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- femitbam at 21-08-2007 08:05 PM (16 years ago)
(m)
HI Guy,l love psalm 23.funny   keep ity.femitbam
Posted: at 21-08-2007 08:05 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- otubella at 19-08-2008 12:42 PM (15 years ago)
(m)
guy u don dey mek me laf lyk pesn were no get sence but i get sence-o, man i luv nija version of psalm 23 dat tell me say we go get naija version of the bible[
Posted: at 19-08-2008 12:42 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- yettfirst at 19-08-2008 01:46 PM (15 years ago)
(f)
u dis guy no go keel person. i pray 4 more4 wisdom 4 u. we will soon ave nigeria bible in pigin
Posted: at 19-08-2008 01:46 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- dusy at 20-08-2008 08:16 AM (15 years ago)
(f)
This is over funny, i sometime found it so hard using my 9ja words to write, so pls do keep it up going i wish u the best of the best
Posted: at 20-08-2008 08:16 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- shinezy at 20-08-2008 12:14 PM (15 years ago)
(f)
lol
Posted: at 20-08-2008 12:14 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- monalisa at 20-08-2008 03:01 PM (15 years ago)
(f)
d guy, u no fit kill me at all, wetin. lol, keep it up.
Posted: at 20-08-2008 03:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- johnemesi at 21-08-2008 10:27 AM (15 years ago)
(f)
nawa for u dguy tru tru u no fit kill me with laf at all.
u no say i laf so tai i even forget say na office i dey. e com even reach say my boss say make i giv am biro i dey giv am mai handset. keep uit up
Posted: at 21-08-2008 10:27 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- femoraxy at 22-08-2008 04:59 PM (15 years ago)
(m)
guy ure 2222 mush. i feeeeeeel u here...
Posted: at 22-08-2008 04:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- zie85er at 23-08-2008 03:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: dguy on 17-08-2007 01:35 PM

4. Walahi, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.

na dat i lyk pass

Posted: at 23-08-2008 03:07 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- babieada at 8-09-2008 07:57 AM (15 years ago)
(f)
lol
Posted: at 8-09-2008 07:57 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Badgy94 at 8-09-2008 10:01 PM (15 years ago)
(m)
Da lord na my sheperd, n na i no go want,
he make me siddon 4 we beta de flow,
he come resttore my soul,
he kom dey lead me 4 kainji dam,
Startt to dey lead me 4 rrighteousness expressway,
Even if i Walk 2ru Afghanistan and Iraq,
I no go fear Terrorists and nuclear weapons,
As he don send hin scaff follow me,
he gimmee banga aand starch make i dey chop,
My enemies come dey look anyanya,
Surely, Goodness +inkuludin' meercy go dey waaka aftter me,
All da 24 hrs of ma life,
and i go dey live for iinsidee mansion,
4 eva and eva.
Posted: at 8-09-2008 10:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- giftjustice at 17-09-2008 05:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Badgy94 on  8-09-2008 10:01 PM
Da lord na my sheperd, n na i no go want,
he make me siddon 4 we beta de flow,
he come resttore my soul,
he kom dey lead me 4 kainji dam,
Startt to dey lead me 4 rrighteousness expressway,
Even if i Walk 2ru Afghanistan and Iraq,
I no go fear Terrorists and nuclear weapons,
As he don send hin scaff follow me,
he gimmee banga aand starch make i dey chop,
My enemies come dey look anyanya,
Surely, Goodness +inkuludin' meercy go dey waaka aftter me,
All da 24 hrs of ma life,
and i go dey live for iinsidee mansion,
4 eva and eva.

Ya own no too sweet me like that...... U for start something else or do something better, abi?
Posted: at 17-09-2008 05:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- RealityDancer at 17-09-2008 10:08 PM (15 years ago)
(f)
LOL! That was good! Cheesy
Posted: at 17-09-2008 10:08 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- hiddenpearl at 22-09-2008 12:13 AM (15 years ago)
(f)
That was tight! Yes, I'm printing that out... it's going on my wall!
Posted: at 22-09-2008 12:13 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- irule at 3-10-2008 03:37 AM (15 years ago)
(m)
ur kinda joke is very funy Cheesy
dguy i dont know how to express wetin i get to yan,
to get bible in pigin english 4 naija go hard small, why!
cos, naija go just ready to get different bibles 4 instance
Igbo get there own pigin so hausa and yoruba then to cock am all
warri no go gree bcos na dem get the refined pigin english 4 naija

Posted: at 3-10-2008 03:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amuwajoye at 10-10-2008 10:19 PM (15 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 10-10-2008 10:19 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
[1] 2