dedicated to yetty baby (Page 4)

Date: 02-01-2015 6:59 pm (10 years ago) | Author: immortal-jay™
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 10
- omomarty at 4-02-2015 10:14 PM (10 years ago)
(f)
you wey nor get work come knock am naaaaaaa
Posted: at 4-02-2015 10:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngrashy at 6-02-2015 07:45 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  3-02-2015 11:44 AM
inside market Cheesy

ok ooo
Posted: at 6-02-2015 07:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 8-02-2015 03:11 PM (10 years ago)
(f)
Mad man you still dey here?
Posted: at 8-02-2015 03:11 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 8-02-2015 07:20 PM (10 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 8-02-2015 07:20 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 8-02-2015 10:25 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  6-02-2015 07:45 PM
ok ooo
come in!!d only guy in the house
Posted: at 8-02-2015 10:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 9-02-2015 08:22 AM (10 years ago)
(f)
dem tell u say youngrashy na guy?
Posted: at 9-02-2015 08:22 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngrashy at 9-02-2015 11:09 AM (10 years ago)
(m)
@gift u knw say u still dey owe me kiss n if i vex na belle i go give u next..@rakelly,dem dey pound yam 4 ur head abi u don smoke dat ur weed again?@alabi i b old man na,olodo
Posted: at 9-02-2015 11:09 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 9-02-2015 05:29 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  8-02-2015 10:25 PM
come in!!d only guy in the house

dis small boy don dey call u for free night call...na im make u dey trip for ram abi,,,,he go soon put u for nine months course and run away...dat time ur eye go clear

Posted: at 9-02-2015 05:29 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 9-02-2015 09:21 PM (10 years ago)
(m)
@Jossy,na ur bros u dey call small boy? and na wetin concern u n my future wife gift?
Posted: at 9-02-2015 09:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 11-02-2015 03:54 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on  9-02-2015 08:22 AM
dem tell u say youngrashy na guy?
damn!!!!... Cheesy
Posted: at 11-02-2015 03:54 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 11-02-2015 03:55 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  9-02-2015 11:09 AM
@gift u knw say u still dey owe me kiss n if i vex na belle i go give u next..@rakelly,dem dey pound yam 4 ur head abi u don smoke dat ur weed again?@alabi i b old man na,olodo
Shocked,nah no ready for that, stay where u r, m coming to give u d kiss Roll Eyes Roll Eyes Cheesy
Posted: at 11-02-2015 03:55 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 11-02-2015 03:57 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  9-02-2015 05:29 PM
dis small boy don dey call u for free night call...na im make u dey trip for ram abi,,,,he go soon put u for nine months course and run away...dat time ur eye go clear
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy, i miss u Cheesy Cheesy, where were u??
Posted: at 11-02-2015 03:57 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 11-02-2015 03:59 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  9-02-2015 09:21 PM
@Jossy,na ur bros u dey call small boy? and na wetin concern u n my future wife gift?
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 11-02-2015 03:59 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 11-02-2015 05:33 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 11-02-2015 03:55 AM
Shocked,nah no ready for that, stay where u r, m coming to give u d kiss Roll Eyes Roll Eyes Cheesy

buh u no get choice
Posted: at 11-02-2015 05:33 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 12-02-2015 11:05 AM (10 years ago)
(m)
hummm

Posted: at 12-02-2015 11:05 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 12-02-2015 12:41 PM (10 years ago)
(m)
ihe na eme means things dey hapn
Posted: at 12-02-2015 12:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 12-02-2015 06:13 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  9-02-2015 11:09 AM
@gift u knw say u still dey owe me kiss n if i vex na belle i go give u next..@rakelly,dem dey pound yam 4 ur head abi u don smoke dat ur weed again?@alabi i b old man na,olodo
na who u dey call olodo? u even still dey argue....if u get mind, comet ur boxer make we no d truth. yeye boy
Posted: at 12-02-2015 06:13 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 12-02-2015 06:13 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  9-02-2015 11:09 AM
@gift u knw say u still dey owe me kiss n if i vex na belle i go give u next..@rakelly,dem dey pound yam 4 ur head abi u don smoke dat ur weed again?@alabi i b old man na,olodo
na who u dey call olodo? u even still dey argue....if u get mind, comot ur boxer make we no d truth. yeye boy
Posted: at 12-02-2015 06:13 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 12-02-2015 06:14 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  9-02-2015 11:09 AM
@gift u knw say u still dey owe me kiss n if i vex na belle i go give u next..@rakelly,dem dey pound yam 4 ur head abi u don smoke dat ur weed again?@alabi i b old man na,olodo
na who u dey call olodo? u even still dey argue....if u get mind, comot ur boxer make we no d truth. yeye boy
Posted: at 12-02-2015 06:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 12-02-2015 11:13 PM (10 years ago)
(m)
alabi that boi is dangerous.
Posted: at 12-02-2015 11:13 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  3. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  4. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  5. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions