Posted: at | |
| |||||
Quote from: benzion72 on 27-07-2008 12:03 AM O boy why u self con shout at the top of your voice for a girl friend no no no no no. It be like say you they shy that is why you con think say here go they more easier to wooooooooooooo the daughter of eve. No mind all the bugging i beg wetin you feel do be say if you like it here just click on any of the profile you like make am your pal. send gift, like play like play write am letter. Na like that you fit catch any one here oooooooooooo. I for say make you do it for your area self. Summon courage behave like a monkey for him whey one catch monkey must behave like one. Be a little bit emotional call her, send text ,show concern ,be4 you know you don catch as many as possible so na una secret be dis.lol.true confession.lolNo say na me tell you make then no come crucify me like they dey do for you.
| |||||
i need a girl of 18yrs Reply
| |||||
Quote from: benzion72 on 27-07-2008 12:03 AM O boy why u self con shout at the top of your voice for a girl friend no no no no no. It be like say you they shy that is why you con think say here go they more easier to wooooooooooooo the daughter of eve. No mind all the bugging i beg wetin you feel do be say if you like it here just click on any of the profile you like make am your pal. send gift, like play like play write am letter. Na like that you fit catch any one here oooooooooooo. I for say make you do it for your area self. Summon courage behave like a monkey for him whey one catch monkey must behave like one. Be a little bit emotional call her, send text ,show concern ,be4 you know you don catch as many as possible No say na me tell you make then no come crucify me like they dey do for you. lol..
| |||||
Quote from: casmir1 on 27-07-2008 02:40 PM i need a girl of 18yrs i think u are at the wrong place.
| |||||
@onyin... abi na u.. Reply![]()
| |||||
no be only me na u.u no see say u fine pass me.Philo,atleast give the boi a chance to show u real love.lol.omg! Reply
| |||||
@onyin.. i der over age... i don experience love tire... so i no need am again... i think u need am pass me..u too fine pass me.. we fit even ask ppl.. they go se na u... Reply
| |||||
i beg stop to dey lie.which kind of over age u be.u no see ur fine face and beautiful skin.damn!,girl u are one hell of a killer.even Diran and Richie fit testify.and why u dey cover urself,haba u no want mak the guy see .it's not fair,PHILO.LOL Reply
| |||||
Quote from: onyin on 27-07-2008 11:50 AM Quote from: benzion72 on 27-07-2008 12:03 AM O boy why u self con shout at the top of your voice for a girl friend no no no no no. It be like say you they shy that is why you con think say here go they more easier to wooooooooooooo the daughter of eve. No mind all the bugging i beg wetin you feel do be say if you like it here just click on any of the profile you like make am your pal. send gift, like play like play write am letter. Na like that you fit catch any one here oooooooooooo. I for say make you do it for your area self. Summon courage behave like a monkey for him whey one catch monkey must behave like one. Be a little bit emotional call her, send text ,show concern ,be4 you know you don catch as many as possible so na una secret be dis.lol.true confession.lolNo say na me tell you make then no come crucify me like they dey do for you. we get another format. 1st format outta 100
| |||||
ah,so na so.na wa for men ooooo.even plenty tricks and ways til dey,yawa. Reply
| |||||
Quote from: onyin on 27-07-2008 04:10 PM i beg stop to dey lie.which kind of over age u be.u no see ur fine face and beautiful skin.damn!,girl u are one hell of a killer.even Diran and Richie fit testify.and why u dey cover urself,haba u no want mak the guy see .it's not fair,PHILO.LOL i dey cover my face cos i dey over and extra age.. and i no want make the boi die b4 e time.. in case he see my face .. cos na only GOD fit save him by the time he see my face...lol ![]()
| |||||
lol.ur own better u don old ,but me i be granny.everythin about me don expire. Reply
| |||||
atleast ur own don expire.. while my own no dey exist.. at all.. no be se e exist con stop.. but e never think of startin....and e no go ever start.. Reply
| |||||
lol.i beg no kil me.which one be ur one no go ever strt?. Reply
| |||||
tat one na my philosophy... u no go fit understand cos u be onyinosophy...?? ooppss wetin e mean... Reply![]()
| |||||
lol.omg!. Reply
| |||||
Quote from: onyin on 27-07-2008 04:19 PM lol.ur own better u don old ,but me i be granny.everythin about me don expire. lie lie... ![]()
| |||||
lol.i no dey lie. Reply
| |||||
@darkoce.. thank u bros... na u sabi sometin..@onyin i think i tell u... even i con get testimony...lol Reply
|
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10
Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)