trolling at 10-01-2012 09:33 PM (13 years ago) (m) i don too old 4 dat post, i fit manage d contract of oganising marriage or chairlady of d ceremony. na gift duty to choose brides maid.
sarah dont call yrself old na, yu know sey yu women no dey gree say una cells dey age Posted: at 10-01-2012 09:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 09:34 PM (13 years ago) (f) hehe!if any guy love me...e go prove am ni...come here  Posted: at 10-01-2012 09:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 09:35 PM (13 years ago) (m) hehe!if any guy love me...e go prove am ni...come here  wth all dat riot i no fit ooo,i dont think i can adapt after almost a decade for here, i'd rather move up than down but yu go enjoy yankee if u land here Posted: at 10-01-2012 09:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:36 PM (13 years ago) (f) na u wan collect d offering? Posted: at 10-01-2012 09:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 09:38 PM (13 years ago) (f) sarah dont call yrself old na, yu know sey yu women no dey gree say una cells dey age
i fit hide my cells cos dem don already hide inside my blood and con dey manifest outwardly, who be me to hide am? i don old i don old, no need to give myself hope 4 dat one. Ewoooooo, i wish i be 19 or 20 years now, ehenn Posted: at 10-01-2012 09:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:39 PM (13 years ago) (f) make i bring am come as student or visitor which one yu think.... sarah d bridesmaid
no bring bridesmaid mater com first...we never be friends first..... Posted: at 10-01-2012 09:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 09:40 PM (13 years ago) (f) na u wan collect d offering?  ehen na,, i be tresural o, u don forget? Posted: at 10-01-2012 09:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:41 PM (13 years ago) (f) i catch a few things there but yu know some movie are about ppl's experience anyways de movie was very emotional and romantic, u suppose watch am then you'll see wat i mean
romanticc emotional...hmmnnn Posted: at 10-01-2012 09:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 09:44 PM (13 years ago) (f) no bring bridesmaid mater com first...we never be friends first.....
hehehehe, see fight?  , wic colour of gown u wan wear? shoe unkor? u go like carry bag 4 d traditional wedding? Posted: at 10-01-2012 09:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:46 PM (13 years ago) (f) wth all dat riot i no fit ooo,i dont think i can adapt after almost a decade for here, i'd rather move up than down but yu go enjoy yankee if u land here
no proove abi? Posted: at 10-01-2012 09:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:47 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 10-01-2012 09:56 PM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 10:01 PM (13 years ago) (f) so na omomart y money u wan use? Posted: at 10-01-2012 10:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 10:06 PM (13 years ago) (m) no mind some naija women too dey over form Posted: at 10-01-2012 10:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 10:11 PM (13 years ago) (f) no mind some naija women too dey over form
me no dey form,i say we never be frnds first make e no go wedding now... Posted: at 10-01-2012 10:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 10:14 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 10-01-2012 10:16 PM (13 years ago) (f) pastor Omomarty Posted: at 10-01-2012 10:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 10:24 PM (13 years ago) (f) make us see if she go give u free will offering sef Posted: at 10-01-2012 10:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 10-01-2012 11:31 PM (13 years ago) (f) ..all the time, Who goes there? have you payed your offrings?
no i never pay u wan help me? Posted: at 10-01-2012 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 10-01-2012 11:34 PM (13 years ago) (f) Reply |