u go gal, ur joke rocks. dont mind clever fools like just2sexy
ahaaa ahhaa... come oo, oando abi wetin be your name sef, shey na J2S dem say make you take learn your own comments... Posted: at 13-11-2009 01:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
krist, please dont follow me.
follow you?  nne, am sure roving me.... Posted: at 13-11-2009 01:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 01:28 PM (15 years ago) (m) whatsup withu u just2sexy, always ready to criticise? Who told u 2 be pathetic.
u drink menses?? Abi u smoke nchawu?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 01:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
tando at 13-11-2009 01:28 PM (15 years ago) (f) off ma back abeg Posted: at 13-11-2009 01:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tando at 13-11-2009 01:29 PM (15 years ago) (f) u are the master of nchawu Posted: at 13-11-2009 01:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 01:31 PM (15 years ago) (m) See this supermarket staff oh... Lunch break neva finish?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 01:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
u are the master of nchawu
 and this miss nchawu......... Posted: at 13-11-2009 01:31 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
See this supermarket staff oh... Lunch break neva finish?
 bros, how you take guess am right... i don begin to dey suspect you oo.... Posted: at 13-11-2009 01:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
tando at 13-11-2009 01:34 PM (15 years ago) (f) stick ur noise to where it belongs. the master of nchawu understands Posted: at 13-11-2009 01:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 01:35 PM (15 years ago) (m) Yes... Kris Onye ne wehe ego o ne ri ofe owerri?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 01:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Yes... Kris Onye ne wehe ego o ne ri ofe owerri?
 nwa nna, e wu oye owerri....? ara ga agba ndi ara, 1time.... Posted: at 13-11-2009 01:38 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 01:43 PM (15 years ago) (m) No awum onye cross river but mmam bu onye ehime mbano.
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 01:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 13-11-2009 01:57 PM (15 years ago) (m) keep it up ..ok Posted: at 13-11-2009 01:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye are u talkin 2 me or to dis orda guys? Posted: at 13-11-2009 02:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 02:18 PM (15 years ago) (m) Hey pretty i been think say the 1hr time wey u buy 4 cafe don finish
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 02:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
No awum onye cross river but mmam bu onye ehime mbano.
na waooooo.....  a wum oye mbaitoli ikeduru... nwa nne ehen, e di too much.... Posted: at 13-11-2009 02:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 02:22 PM (15 years ago) (m) Owe ife mege nu..
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 02:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Owe ife mege nu..
nothing dey par.... Posted: at 13-11-2009 02:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 13-11-2009 02:41 PM (15 years ago) (m) Wey this preety abi the 1hr wey she buy 4 cafe don finish?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 13-11-2009 02:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Wey this preety abi the 1hr wey she buy 4 cafe don finish?
 she for tell use now... atleast we for send money or recharge card make she sell over there take buy more time for cafe... Posted: at 13-11-2009 02:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |