indie at 6-08-2008 12:06 PM (16 years ago) (f) hu sm girls gt spoilt rite from there lil age,,, from all of the above ,, they expirienced it ,,,hu,, tongue languages..  there is every tendency dat am gonna cook and wash for my wifey,, iether when the need arises or jst wanna let her knw hw much i love her.
only God know when that occassion go rise, because for some of una the occassion no go arise until she faint dem carry stretcher carryam comot house! Posted: at 6-08-2008 12:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
indie at 6-08-2008 12:09 PM (16 years ago) (f) abiooo, after all they make us wash boxers @!$*&%$#@!bletch#@@! Posted: at 6-08-2008 12:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abi.atleast,make we sit down do make up and look gud.
even but the one weh i care for na food and sleep well well in case he go con dive on me durin nite time...  abioooo which is wat im tryn to put across to oyin since i saw my first milk teeth! thanks for understandin Posted: at 6-08-2008 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndiconwa at 6-08-2008 03:04 PM (16 years ago) (f) mmmmmmmm there is nothing bad in cooking and washing. afterall, before he got married, i mean when he was living without a wife a cooks and he washes. so if the wife is there and cook and was it is not bad. afterall the wife is a helper. Posted: at 6-08-2008 03:04 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
yes, i can cook n wash 4 her. i neva marry her a slave but rather a helper in needs, since she can cook n wash 4 me why not i. if she is sick who will cook n wash,so i shd go marry anoda neva. i will definitely cook n wash for her anyday anytime Posted: at 6-08-2008 03:12 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Vixenx at 6-08-2008 04:52 PM (16 years ago) (f) mmmmmmmm there is nothing bad in cooking and washing. afterall, before he got married, i mean when he was living without a wife a cooks and he washes. so if the wife is there and cook and was it is not bad. afterall the wife is a helper.
Posted: at 6-08-2008 04:52 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 6-08-2008 07:24 PM (16 years ago) (f) abi.atleast,make we sit down do make up and look gud.
even but the one weh i care for na food and sleep well well in case he go con dive on me durin nite time...  abioooo which is wat im tryn to put across to oyin since i saw my first milk teeth! so na food ur husband marry u for.mak u come dey chop lik say tommorrow no dey.befor u know,u don add extra pounds.lol.u no go fit even move for bed.yawa!.mak u just know say ur time don expire for tht marrige.lol.another fine and fit chikala go just replace u. Posted: at 6-08-2008 07:24 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
abi.atleast,make we sit down do make up and look gud.
even but the one weh i care for na food and sleep well well in case he go con dive on me durin nite time...  abioooo which is wat im tryn to put across to oyin since i saw my first milk teeth! so na food ur husband marry u for.mak u come dey chop lik say tommorrow no dey.befor u know,u don add extra pounds.lol.u no go fit even move for bed.yawa!.mak u just know say ur time don expire for tht marrige.lol.another fine and fit chikala go just replace u.  they dey talk tat one... na true.. Posted: at 6-08-2008 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
indie at 7-08-2008 01:26 PM (16 years ago) (f) abi.atleast,make we sit down do make up and look gud.
even but the one weh i care for na food and sleep well well in case he go con dive on me durin nite time...  abioooo which is wat im tryn to put across to oyin since i saw my first milk teeth! so na food ur husband marry u for.mak u come dey chop lik say tommorrow no dey.befor u know,u don add extra pounds.lol.u no go fit even move for bed.yawa!.mak u just know say ur time don expire for tht marrige.lol.another fine and fit chikala go just replace u.  they dey talk tat one... na true.. philo u worse pass judas. pesin wey follow u fit fall for gutter! u wen dey talk better now oyin has brainwashed u again, u don dey talk go left again. @oyin, u tink say na all men dey like bone to bone? some men dey like foam, someting to discourage friction, dat kind of wife that wil make u 4get say na ontop mat u lie put. besides as philo said before she comedey waka sideways like crab, d whole thing go burn 4 nite... Posted: at 7-08-2008 01:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abi.atleast,make we sit down do make up and look gud.
even but the one weh i care for na food and sleep well well in case he go con dive on me durin nite time...  abioooo which is wat im tryn to put across to oyin since i saw my first milk teeth! so na food ur husband marry u for.mak u come dey chop lik say tommorrow no dey.befor u know,u don add extra pounds.lol.u no go fit even move for bed.yawa!.mak u just know say ur time don expire for tht marrige.lol.another fine and fit chikala go just replace u.  they dey talk tat one... na true.. philo u worse pass judas. pesin wey follow u fit fall for gutter! u wen dey talk better now oyin has brainwashed u again, u don dey talk go left again. @oyin, u tink say na all men dey like bone to bone? some men dey like foam, someting to discourage friction, dat kind of wife that wil make u 4get say na ontop mat u lie put. besides as philo said before she comedey waka sideways like crab, d whole thing go burn 4 nite... i no betray u ooo.. i just support tat word weh she say if xson eat too much the husband go leave am find anoda ooo.. notin more... Posted: at 7-08-2008 01:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 7-08-2008 03:27 PM (16 years ago) (f) @Indie.yawa!.wel,e depend on hw many round the wifey and the husband go do befor she go loose pounds oooooooo.tht one mean say she need to put more energy and power.but if she too eat ,hw she go fit move now.lol. Posted: at 7-08-2008 03:27 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 7-08-2008 04:13 PM (16 years ago) (m) oppss passing by.............. Posted: at 7-08-2008 04:13 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 7-08-2008 04:15 PM (16 years ago) (f) lol.why passin by?lol. Posted: at 7-08-2008 04:15 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 7-08-2008 04:23 PM (16 years ago) (m) lol.why passin by?lol.
de talk pass me for nw ,, maybe i will come bck to see lol Posted: at 7-08-2008 04:23 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lol.why passin by?lol.
as darkoce is not around he's takin his place as for now.. Posted: at 7-08-2008 04:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 7-08-2008 04:28 PM (16 years ago) (m) lol.why passin by?lol.
as darkoce is not around he's takin his place as for now..  nonono,,, cant fit into his place at all.but i can only tek his place in the other one , lol Posted: at 7-08-2008 04:28 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
myragonza at 7-08-2008 06:56 PM (16 years ago) (f) so i am looking still......
Posted: at 7-08-2008 06:56 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
supabat at 7-08-2008 07:39 PM (16 years ago) (m) yeah i cook n wash 4 my woman Posted: at 7-08-2008 07:39 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Vixenx at 7-08-2008 08:37 PM (16 years ago) (f) yeah i cook n wash 4 my woman  Good boy... Posted: at 7-08-2008 08:37 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |