PHOTOS: 10 Most Romantic Nigerian Politicians With Photos Of Them Kissing Their Wives (Page 2)

Date: 12-08-2015 6:26 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3
- DJSNIPPER at 12-08-2015 10:48 AM (8 years ago)
(m)
oshomo ...lol..i no come for the body ,i come for the money
Posted: at 12-08-2015 10:48 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:11 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: misterjohn on 12-08-2015 06:44 AM
Can someone take a look at Oshiomole's kiss
O M G
What do you see?
Vains.....
Posted: at 12-08-2015 11:11 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:12 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: beneno on 12-08-2015 06:45 AM
this one no be news,every body dey kiss mouth Goodluck jonathan dey kiss nose.see Uduaghan head and face like wetin small pikin mold with clay. Cry Cry Cry Cry
LMAO.. You don finish them
Posted: at 12-08-2015 11:12 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:13 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: misterjohn on 12-08-2015 06:44 AM
Can someone take a look at Oshiomole's kiss
O M G
What do you see?
Veins
Posted: at 12-08-2015 11:13 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:14 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: elchymo on 12-08-2015 06:59 AM
All these fake kiss, una no sabi do French kiss? Huh? Anyway I no expect Oshiomole and tinubu wife to perform dat operation cos na suicide be dat so.  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Serious one
Posted: at 12-08-2015 11:14 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:15 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-08-2015 07:26 AM
internet don suffer......and the winner is?
[/quote
Fashola and his wife... They try
Posted: at 12-08-2015 11:15 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:16 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: ngfineface on 12-08-2015 08:08 AM
Beauty and the beast
No be small beauty and the beast
Posted: at 12-08-2015 11:16 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:17 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: gogoman on 12-08-2015 09:12 AM
all these yeye old men kissing up and down........ una time don pass leave this charade to your pikin!!!
For better for worse
Posted: at 12-08-2015 11:17 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 11:20 AM (8 years ago)
(f)
They all no won gree at all
Posted: at 12-08-2015 11:20 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- mary-jay at 12-08-2015 11:25 AM (8 years ago)
(f)
Old men kisses
Posted: at 12-08-2015 11:25 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- christianity at 12-08-2015 12:12 PM (8 years ago)
(m)
and the winner of the  novelty match is the action governor of edo state(nwoke adinjo)he  has won for himself an all expences paid trip to rio de jenairo in brazil.
Posted: at 12-08-2015 12:12 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- celeber at 12-08-2015 12:21 PM (8 years ago)
(f)
Bukola saraki
Posted: at 12-08-2015 12:21 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- ebukkkason at 12-08-2015 12:57 PM (8 years ago)
(m)
Oshiomole is kissing with all his power, see as vein full him head bcos him 1 kiss
Posted: at 12-08-2015 12:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Troublemenot at 12-08-2015 01:36 PM (8 years ago)
(m)
I can see monkey kissing real human here
Posted: at 12-08-2015 01:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osarobo62 at 12-08-2015 02:31 PM (8 years ago)
(m)
wey Buhari own??
Posted: at 12-08-2015 02:31 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- papadip at 12-08-2015 02:45 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: osarobo62 on 12-08-2015 02:31 PM
wey Buhari own??
You are funny…… Grin…that will happen very soon
Posted: at 12-08-2015 02:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ritabrenice at 12-08-2015 03:33 PM (8 years ago)
(f)
Funny
Posted: at 12-08-2015 03:33 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sundayemma at 12-08-2015 03:59 PM (8 years ago)
(m)
Is good to show your love in public
Posted: at 12-08-2015 03:59 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 12-08-2015 05:07 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: beneno on 12-08-2015 06:51 AM
see veins for Oshomole head as him wan kiss,even him wife dey fear to put her mouth.see Tinube come dey like smoked monkey head.women get mind o,so as Tinubu teeth dey,fear still gree him wife put mouth.

Hahahahahahaha, Beneno u don kill me here
how Jonathan still dey kiss dat im wife na mystery and im no vomit.
one young boy go snatch dat oshiomole wife one day...
all dis na public show every one of those wife no say dem get other g/friends for outside..
Posted: at 12-08-2015 05:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- OlasubomiD at 12-08-2015 05:24 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: sundayemma on 12-08-2015 03:59 PM
Is good to show your love in public
Gbam
Posted: at 12-08-2015 05:24 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3