A JSS 2 student who I understand should be about 14 or more years of age can put a woman in a family way, people. it is not impossible. Biology is clear about that. Let them with their families sort it out. Posted: at 4-02-2016 08:41 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
sweet conji, i like the boy die lol
Ogogoroman, na so una dey take die. Yoruba imbecile dem.. If dem bring old mama pig, na so una prick go dey stand attention. Una dey too idiotic Posted: at 4-02-2016 08:51 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
if its true then wonders shall never end Posted: at 4-02-2016 09:04 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
nametalkam at 4-02-2016 09:06 PM (9 years ago) (m) Lol, This technology generation are gonna be so epic, just twitter, facebook and Naijapals - then impregnate the older chics! does it get any better!?  - No I dont think!
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you Posted: at 4-02-2016 09:06 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
A JSS 2 student who I understand should be about 14 or more years of age can put a woman in a family way, people. it is not impossible. Biology is clear about that. Let them with their families sort it out.
If u dey read, dey read also d state wey e b from. For dat side wey b Yoruba land, agbero ati alaye still dey attend Nursery 2. Dem dey teach dem hw 2 write Posted: at 4-02-2016 09:08 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lol, This technology generation are gonna be so epic, just twitter, facebook and Naijapals - then impregnate the older chics! does it get any better!?  - No I dont think! Na today u no, abi u dey use style tell us say u b d game master? Posted: at 4-02-2016 09:10 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma4love3 at 4-02-2016 09:22 PM (9 years ago) (m) hehehehe....e dey happen...especially all those inside villages were the coppers they hungry....however nah conji hold that copper girl die.... Posted: at 4-02-2016 09:22 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
imaria at 4-02-2016 09:56 PM (9 years ago) (f) If relly is truth i sorry for her because she don't know your left and right Posted: at 4-02-2016 09:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
imaria at 4-02-2016 09:56 PM (9 years ago) (f) If relly is truth i sorry for her because she don't know your left and right Posted: at 4-02-2016 09:56 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nawaaoo, can this be true Posted: at 4-02-2016 09:58 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Omo c gobe, I cut cap 4 d guy. Posted: at 4-02-2016 10:11 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 4-02-2016 10:23 PM (9 years ago) (m) Beautiful nonsense for her, but trust yoruba.boys for that jazz of a thing on woman Posted: at 4-02-2016 10:23 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
gregwayway at 4-02-2016 10:35 PM (9 years ago) (m) Poster nothing is wrong there Ok, corper or non jss2 student all are human being, if they are in love with each other nothing is wrong there my guy. After all many corper has found their future husband wen serving. Posted: at 4-02-2016 10:35 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hmmmmm,which kind jazz,the lady honeypot just dey scratch am,and she need to service am,oya you go turn babymama cos the boy family no go agree their son to marry his mama. Posted: at 4-02-2016 11:38 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
yebo15 at 5-02-2016 12:12 AM (9 years ago) (m) I go fit agree if truly they used jazz on her sorry lady . Posted: at 5-02-2016 12:12 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
patoskill at 5-02-2016 02:00 AM (9 years ago) (m) STUPID POSTER.............. very normal thing. both of dem are adult, dey know wat is good for dem. 68yrs old man, formal govnor of kogi state go marry 14yrs old girl... na dat one wrong. naija na useless and lawless country. Posted: at 5-02-2016 02:00 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
STUPID POSTER.............. very normal thing. both of dem are adult, dey know wat is good for dem. 68yrs old man, formal govnor of kogi state go marry 14yrs old girl... na dat one wrong. naija na useless and lawless country.
NA U STUPID, FOOL. Na wish 1 u dey into? D one u mention nw abi na d one wey posta dey talk. Una no go die beta.. Idiotic imbecile wey una b Posted: at 5-02-2016 02:06 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
favuman at 5-02-2016 02:48 AM (9 years ago) (m) all the junior student for that side dey old pass the class them dey,some self nah Baba Mulika,Baba Bose Posted: at 5-02-2016 02:48 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mrmontana at 5-02-2016 06:03 AM (9 years ago) (m) Shame on you Posted: at 5-02-2016 06:03 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Is never a jazz or any juju, the girl loved the boy because the boy is too handsome, so because of that she could not control her feeling for the boy but allow the boy to phyke her and it resulted pregnant, she would have abort it but she loved the boy,the accused of using jazz rises after her family and friends started to blame her for such shameful act with a boy younger than her. Posted: at 5-02-2016 07:33 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |