I go my Aunty wey just deliver house, as we dey for her parlour about 6 of us nah so we sound of mess from where them carry the pikin sit down. Nah so all of us shout BABY!!!. Like 30 seconds later we come hear a smell of gash nah so evry body shout BABY!!! Again.
But my problem nah say the smell nah smell of rotten moi moi with egg.
Abeg make unah answer me this question. Baby of 6weeks old Gash dey smell Moi Moi??
Just2sexy
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
Posted: at 14-01-2010 01:22 AM (15 years ago) | Hero
ogunfunmi at 14-01-2010 06:38 AM (15 years ago) (f)
Quote from: just2sexy on 14-01-2010 01:22 AM
I go my Aunty wey just deliver house, as we dey for her parlour about 6 of us nah so we sound of mess from where them carry the pikin sit down. Nah so all of us shout BABY!!!. Like 30 seconds later we come hear a smell of gash nah so evry body shout BABY!!! Again.
But my problem nah say the smell nah smell of rotten moi moi with egg.
Abeg make unah answer me this question. Baby of 6weeks old Gash dey smell Moi Moi??
Just2sexy
go ask the mother
Posted: at 14-01-2010 06:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
ogunfunmi at 14-01-2010 06:48 AM (15 years ago) (f)
Quote from: ogunfunmi on 14-01-2010 06:38 AM
Quote from: just2sexy on 14-01-2010 01:22 AM
I go my Aunty wey just deliver house, as we dey for her parlour about 6 of us nah so we sound of mess from where them carry the pikin sit down. Nah so all of us shout BABY!!!. Like 30 seconds later we come hear a smell of gash nah so evry body shout BABY!!! Again.
But my problem nah say the smell nah smell of rotten moi moi with egg.
Abeg make unah answer me this question. Baby of 6weeks old Gash dey smell Moi Moi??
Just2sexy
go ask the mother
Posted: at 14-01-2010 06:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac