Omigosh. This left me with my mouth wide open. So folks, when is the right time to ask the question "Who am i to you?" One needs to ask to avoid stories that touch.
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years
Posted: at 26-02-2016 03:57 PM (9 years ago) | Hero
BournIdentity at 26-02-2016 04:13 PM (9 years ago) (m)
I saw, in less than a wk u fall 4 am. Well na painful lesson u learn so. Na u go no hw u go take do am anyway rebrand ur sef again.. Com face present tense
Posted: at 26-02-2016 04:13 PM (9 years ago) | Addicted Hero
u try..just one week..u don open legs,..thinking of him to marry u..because church na there una dey look for gentle men to marry..after una don do runs ...u runs all the body finish..una go dey church dey look for husband....yeye grils .una think say boys na mumu..men don wise up ..u dey look for who go carry your wahala..
Posted: at 26-02-2016 04:25 PM (9 years ago) | Addicted Hero
As soon as you imagine there's something going on between you! Don't wait for more events to take place,because these may cause terrible heartache if followed by a disapointing reply to your question! !
Posted: at 26-02-2016 05:18 PM (9 years ago) | Newbie
dickieponga at 26-02-2016 05:52 PM (9 years ago) (m)
That's wat friends do to each other. I have friends like dat as well so no problem.. Abi u never hear friends with benefits...? Y u dey complain, friendship no do u..? Na marriage u want abi..?
Posted: at 26-02-2016 05:52 PM (9 years ago) | Hero
Happy to see my very good and old friend(dickman2) oboy,.where have u been, them tell me say u dey jail for impregnating your neighbours she got. Welcome back. But don't try it next time, now to the babe.....serve your right, na una dey look for rich guys and when una see them una Don see love and gentleman
Posted: at 26-02-2016 06:35 PM (9 years ago) | Hero