good one Posted: at 2-03-2016 02:04 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
chizzyG at 2-03-2016 04:17 AM (9 years ago) (m) She's very beautiful and adding now weight a bit Posted: at 2-03-2016 04:17 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Otikadinje at 2-03-2016 04:34 AM (9 years ago) (m) Make una come o, this woman no go born abi na Osho baba dey phyuk up , i am just eager to hear nye-nye-nye-nye. I hate to see money been wasted without nothing to show for it
Oscardeejay Posted: at 2-03-2016 04:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
promy at 2-03-2016 06:11 AM (9 years ago) (f) Fine lady. Osho is blessed. Posted: at 2-03-2016 06:11 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kp45 at 2-03-2016 07:33 AM (9 years ago) (m) Nice one Posted: at 2-03-2016 07:33 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oworen25 at 2-03-2016 09:34 AM (9 years ago) (m) Nice one woman please keep your work on because that is the type of person we are all looking for. Posted: at 2-03-2016 09:34 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
E no concern me Posted: at 2-03-2016 09:57 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
botlex at 2-03-2016 10:34 AM (9 years ago) (m) Adams Oshomole sabi better thing sha. Just see as the wife set wella. Money answereth all things jare, even a beautiful wife Posted: at 2-03-2016 10:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olanoni at 2-03-2016 11:35 AM (9 years ago) (m) She is beautiful but after your handsome husband tenure,efcc go follow am cos na edo state money dey shine for your body so,lol!
lol guy u are on point jor! Posted: at 2-03-2016 11:35 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Trueyarn at 2-03-2016 12:17 PM (9 years ago) (m) Ok seen,nah she get herself poster. Posted: at 2-03-2016 12:17 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 2-03-2016 05:21 PM (9 years ago) (f) Edo state tax payers money is working good on her body Posted: at 2-03-2016 05:21 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
no be sunshine make rock hard oh.
Wetin come make rock hard...? Posted: at 2-03-2016 06:30 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I hope dem probe that ugly bastard wey dey use Edo state money look after im wife... Na one young boy go still snatch that woman comot from im hand... Posted: at 2-03-2016 06:33 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
okatee at 2-03-2016 06:47 PM (9 years ago) (m) OGA POSTER NA TRUE U TALK OOO...I WANT DAT BODY SLEEPIN IN MY.......... Posted: at 2-03-2016 06:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sweethon at 2-03-2016 07:11 PM (9 years ago) (m) Na so we go dey suffer even some edo young stars no dey benefit from the Government allocation,Our dear father land money..Na oyibo woman go come dey eat our tressure and dey give command..This shit no go happen to any state in europe and american..Nigerias should be wise..Small time now she go divorce you and claim all the property wey you buy for her father land because for sure you must own a multi billion dollar mansion before she go agree you..You know see fine fine Edo girl go cultivate the crop so that the assets for still dey naija,,,Adult Like you no comon sense.. Posted: at 2-03-2016 07:11 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sweethon at 2-03-2016 07:25 PM (9 years ago) (m) I am not racist and i will never be..Black is POWER and beautiful ...Ire nfoooooo.. Posted: at 2-03-2016 07:25 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
imaria at 3-03-2016 12:07 AM (9 years ago) (f) God bless you our wife Posted: at 3-03-2016 12:07 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 3-03-2016 02:50 AM (9 years ago) (m) Ok Posted: at 3-03-2016 02:50 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sight to behold cor, sight to observe ni. Moronic posta Posted: at 3-03-2016 01:13 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no be sunshine make rock hard oh.
Its a natural sum tin Posted: at 3-03-2016 01:15 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |