translation : Easier said than done.
*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.
English translation: Calm down, your temper won’t solve
the problem.
*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up
inside pot of soup. English translation: You can’t run away
from your destiny
*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English
translation: Keep calm! Nothing lasts forever.
*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as
corn beef. English translation: Just be patient. Let the game
come to you. Don’t rush!
*Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem
pass through make dem different. English translation: How
you start doesn’t matter, what matters is how you finish.
*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English
translation: Give everyone what they deserve.
*The difference between kpekere and plantain chips na
packaging. English translation: Don’t judge based on
appearance alone.
*Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English
translation: Serious things sometimes start like a joke.
*The water wey dem use take make eba can never be
recovered back. English translation: Don’t cry over spilled
milk.
Posted: at | |