he met Angel Micheal ..
Akpos: “So finally I make heaven after
all the rubbish wey I do for life… Thank
God for God Oooh!”
Angel Micheal: “Oya come enter ya room”
Akpos: “Bros Micheal, abeg wetin dey for downstairs
cos di noise na DIE”
Angel Micheal: “Na hell fire be dat
Akpos: “I fit go peep?”
Angel Micheal: “No wahala but we go lock gate by 5pm
so if you no quick come back you go just stay hell fire”
…Akpos goes to peep and there he sees all the
celebrities that ever lived on earth clubbing and having
a lot of fun. Akpos comes back by 4pm and…”
Angel Micheal speaks: “Nice to see you back early my
son you are truly a son of God”
Akpos: “For where? I come pack my load before una
Lock Heaven…
Posted: at | |