nonsense reason, I trust my naija peeps dem no go ever do dis kind thing. Posted: at 9-03-2016 02:50 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
So, n dis Year & Age, pple still die 4 ♡ ( luv), wif d population of women KLEARLY out numbering dat of Men ( Pick & Drop).....naw waa oooooo......
Baby please come 2 me jooor... I' ll sartiisfy u ....u knw say 9ja no dey carry last, patapata naw draw. Hallo 0794465937*
lol you funny o Posted: at 9-03-2016 02:53 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
SADest at 9-03-2016 04:32 PM (9 years ago) (m) Too bad for d guy Posted: at 9-03-2016 04:32 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Wealthmide at 9-03-2016 05:08 PM (9 years ago) (m) nawa oooo, strange unbelievable things are happening ooo, may God just have mercy ooo.... Posted: at 9-03-2016 05:08 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Haso112 at 9-03-2016 05:46 PM (9 years ago) (m) What the Posted: at 9-03-2016 05:46 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haso112 at 9-03-2016 05:47 PM (9 years ago) (m) What the phyuk is wrong with this boy.....  ? What type of LOVE is that??? Marveled....!!! Posted: at 9-03-2016 05:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
winace at 9-03-2016 06:10 PM (9 years ago) (f) Rot in hell u fool. Can u imagine. Posted: at 9-03-2016 06:10 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
So, n dis Year & Age, pple still die 4 ♡ ( luv), wif d population of women KLEARLY out numbering dat of Men ( Pick & Drop).....naw waa oooooo......
Baby please come 2 me jooor... I' ll sartiisfy u ....u knw say 9ja no dey carry last, patapata naw draw. Hallo 0794465937*
Hahahahahahaha u try sha... Oh boy u try o, u dey for England and u wan poke... Boys from naijapals don queue already and some don pay me money for travel to Ghana and accommodation.. U dey jand dey fantasize abeg come pay cos queue dey long oo...NEXT..... Posted: at 9-03-2016 06:47 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 9-03-2016 07:39 PM (9 years ago) (f) bad rubbish Posted: at 9-03-2016 07:39 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
kison at 9-03-2016 08:23 PM (9 years ago) (m) FOOL..IN UR NEXT LIFE Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 9-03-2016 08:23 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
willyking at 9-03-2016 08:49 PM (9 years ago) (m) That is ghanna man 4 u, 4 woman matter u go fear mumu....now take him to the evil forest and burie him.. Posted: at 9-03-2016 08:49 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
imaria at 9-03-2016 10:31 PM (9 years ago) (f) Foolishness Posted: at 9-03-2016 10:31 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scotik at 9-03-2016 10:39 PM (9 years ago) (m) I don't believe it, this is a prank......if it happens to real then knows that some men in Ghana r still very timid. In this computer age what a shame! Posted: at 9-03-2016 10:39 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickville at 10-03-2016 07:47 AM (9 years ago) (m) committing suicide because of a lady is senseless and a sinful act... Posted: at 10-03-2016 07:47 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
Vectorcy at 10-03-2016 09:12 AM (9 years ago) (m) my God that kind yeye girl you kill your full self for..my brother you no try at all you just kil your self for nothing
Walahi..I sure say as he kill himself nw,,he dan satisfy the gal Posted: at 10-03-2016 09:12 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
diezo at 10-03-2016 04:00 PM (9 years ago) (m) WOW! WONDERFUL! HOPE SAY U CARRY UR OWN FUEL, FIREWOOD, MATCHES AND EVERYTHING WEY U NEED TO SET UR OWN HELL FIRE BECAUSE EVEN DEVIL NO GO ADMIT U FOR HELL BECAUSE U BE TYPICAL NONSENSICAL, NONSENSE, IDIOTICAL, IDIOTI, USELESS SON OF A GUN INSHORT DIE AGAIN FOR ALL I CARE U NA JUST ANOTHER WASTED SPERM WEY DEM SUPPOSE TROWAY FOR SOAKAWAY TEY TEY ANYWAYS UR NEXT LIFE WEY U GO COME MAKE U NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR WHO NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Posted: at 10-03-2016 04:00 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 10-03-2016 10:54 PM (9 years ago) (f) mumuness....bcus of woman Posted: at 10-03-2016 10:54 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 11-03-2016 01:56 PM (9 years ago) (m) People. Self,,,killin demselves bcuse of stupid tins Posted: at 11-03-2016 01:56 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 12-03-2016 11:22 PM (9 years ago) (m) Rubbish,na crase dey worry you,now wey you don kill yourself,what's next???
He is a very funny fellow to do such thing Posted: at 12-03-2016 11:22 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 12-03-2016 11:27 PM (9 years ago) (m) Rubbish,na crase dey worry you,now wey you don kill yourself,what's next???
He is a very funny fellow to do such thing Posted: at 12-03-2016 11:27 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |