SEXIEST DR EVER,,, ,THE MAN JUST HAVE TO be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL... Dem talk say pride goes before the fall,, , I guess na ur name b dat Posted: at 27-03-2016 10:47 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
gbese re o, sharia law indicate that he'll b stone to death.
Konfirm gbese re o,,, na naija e dey Posted: at 27-03-2016 10:48 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbaghaan,alarm don blow for the guy head,see where your Sim card land u?
No b small gbaghaan Posted: at 27-03-2016 10:49 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
OK na. So pple for Saudi sef dey cheat?  Upon d many wives and too many laws. Na wa o fanatics Mr bombastic Posted: at 27-03-2016 10:50 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make I just softly waka pass.
Ok no long tin Posted: at 27-03-2016 10:50 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Good for him
I saw Posted: at 27-03-2016 10:51 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wasted generation
Hmmmmmmmm,,,, Posted: at 27-03-2016 10:51 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
men has to cheat!! it normal
C ur phat elephant mouth like normal Posted: at 27-03-2016 10:52 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HMMMMM.... VERY FUNNY, MEN REALLY LIKE TO THEY CHEAT.
Posted: at 27-03-2016 10:53 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
but ehen no pictures nah to believe what the poster is say i wonder why naijapals put am for desktop when no picture of what he post
Do go ask dem ooooo Posted: at 27-03-2016 10:53 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ehhya..
sorry eh
Na sorry case e dey abi Posted: at 27-03-2016 10:54 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
reading oly memory
Huhuhuhuh Posted: at 27-03-2016 10:54 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
She don catch am and there is no way he can lie against that
Gbam Posted: at 27-03-2016 10:55 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lol, yawa don aghast.
No b small yawa Posted: at 27-03-2016 10:56 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ok good for him
I hear u,,,,, Posted: at 27-03-2016 10:56 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Man why u dey cheat ur wife nah
Tell ram oo Posted: at 27-03-2016 10:57 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
God catch am
Na so I take c am Posted: at 27-03-2016 10:57 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Omo. This one yawa don open oh
I saw,,, e open yansh abi Posted: at 27-03-2016 10:58 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Where is the picture? That's what I want to see
I no b posta o Posted: at 27-03-2016 10:58 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
GOD DON CAUGHT THIS MAN. NA EVERYTIME YOU DEY CHEAT YOUR WIFE. NW YOU HAV SHOW IT TO THE WORLD.
Posted: at 27-03-2016 10:59 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |