slimmygal at 24-03-2016 10:18 PM (9 years ago) (f) seriously, dis man think say he don dey above d law? he even get mind tell court say him no go show up and he didnt. i just wish say dem cage till him case finish, foolish man. Posted: at 24-03-2016 10:18 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:53 AM (9 years ago) (m) This man get mind oh, make buhari no hear am oh Posted: at 25-03-2016 05:53 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:53 AM (9 years ago) (m) Chai dis man dey enjoy, person wey suppose dey prison now... E be like say dem don bribe judge sef...
You may be right Posted: at 25-03-2016 05:53 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:54 AM (9 years ago) (m) Abeg please biko advice them Posted: at 25-03-2016 05:54 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:55 AM (9 years ago) (m)
No be only you my brother Posted: at 25-03-2016 05:55 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:55 AM (9 years ago) (m) ....no mind them ooooh yeye people
Yes all of them Posted: at 25-03-2016 05:55 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:57 AM (9 years ago) (m) they shuld hold him until him pay all then money back....
Where you wan see the money Posted: at 25-03-2016 05:57 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:58 AM (9 years ago) (m) He is a big fish, huh?
Efcc will eat him up Posted: at 25-03-2016 05:58 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:59 AM (9 years ago) (m) If na you, you go fit return?
I no for go Posted: at 25-03-2016 05:59 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 05:59 AM (9 years ago) (m) Seriously.... I don't knw why they grant this man bail before... The person that suppose they inside prison now... Well na una wahala oooooo...
Seriously no be small thing Posted: at 25-03-2016 05:59 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 06:00 AM (9 years ago) (m) Why was e even granted bail in d first place???
Too bad for them Posted: at 25-03-2016 06:00 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 06:00 AM (9 years ago) (m) Nigeria is full of interesting drama, you don't even know which to watch.
Watch naijapals Posted: at 25-03-2016 06:00 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 25-03-2016 08:37 PM (9 years ago) (f) duh..who cares? Posted: at 25-03-2016 08:37 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 11:01 PM (9 years ago) (m) Why was his bail granted in the first place? Has Kanu committed something worse than this man? Do we have separate law applications as per geopolitical zones?
hmmmmmmm... I don't knw why then release ham before... Na yeye they worry ham... Posted: at 26-03-2016 11:01 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 11:02 PM (9 years ago) (m) Am tired of all these funny politicians acting political movies that is not interesting.
hmmmmmm.... Same as me jare... There whala to much Posted: at 26-03-2016 11:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 11:03 PM (9 years ago) (m) Nigeria is full of interesting drama, you don't even know which to watch.
abi oooooooo..... Always with funny drama.... Posted: at 26-03-2016 11:03 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 29-03-2016 06:43 AM (9 years ago) (f) okay ooo Posted: at 29-03-2016 06:43 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 29-03-2016 08:23 AM (9 years ago) (m) Am tired of all these funny politicians acting political movies that is not interesting.
hmmmmmmmmm.... Very interesting... That isthere life Posted: at 29-03-2016 08:23 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 29-03-2016 08:26 AM (9 years ago) (m) Chai dis man dey enjoy, person wey suppose dey prison now... E be like say dem don bribe judge sef...
hmmmmmmmm.... Lolssss... You they funny Posted: at 29-03-2016 08:26 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 07:44 PM (9 years ago) (f) chai....ehhya Posted: at 30-03-2016 07:44 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |