U fit follow am too waka come.....,, abi na poor u poor
lol ask am o Posted: at 7-04-2016 07:10 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
U sabi am no b small
the guy head they there Posted: at 7-04-2016 07:11 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
hmm gbagaun "don't criticism your gov" chaaai. Posted: at 7-04-2016 07:12 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hehehehehe,,,, so u remember am?
no be small Posted: at 7-04-2016 07:13 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I dey test u...,, na person car b dat
the car is in soup Posted: at 7-04-2016 07:14 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Na so
no be lie Posted: at 7-04-2016 07:15 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Carry d cane go flog am
abi o Posted: at 7-04-2016 07:15 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
NobsmallTin
and no be big thing Posted: at 7-04-2016 07:16 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I saw,,,,
you see nothing Posted: at 7-04-2016 07:17 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Na governor or d people go take heart?
abi o Posted: at 7-04-2016 07:17 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Na wa...,,,, na wetin b this
na ocean Posted: at 7-04-2016 07:18 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Money no dey that the state
who tell you Posted: at 7-04-2016 07:19 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hahaha you funny
no be lie Posted: at 7-04-2016 07:19 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Where you dey go
only God knows Posted: at 7-04-2016 07:20 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
That is too bad
very bad Posted: at 7-04-2016 07:20 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Water get power oh
no be lie Posted: at 7-04-2016 07:21 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Please let the government do something about it
ok Posted: at 7-04-2016 07:21 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I'm tired of talking about Nigeria problem everyday
lol pls don't be o Posted: at 7-04-2016 07:22 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Foyose know what he is doing but he does not know what is doing him. No idea of it at all
abi Posted: at 7-04-2016 07:23 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
The peoples governor , I trust him, he knws what to do
na lie Posted: at 7-04-2016 07:24 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |