please, where is Ifausless? An idiot call governor
huhuhuhuh Posted: at 6-04-2016 11:06 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dnt criticism ur gvnor Posted: at 6-04-2016 11:06 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
So God Fayose have these plenty whales up his sleeves yet choosed to be eating amala at the buka with Govt time. Na wa
U sabi am no b small Posted: at 6-04-2016 11:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ekiti people na only Fayose waka come? Where are the rich ekiti men? The philanthropist,oil magnates? Let all hands be on deck and make ekiti state a better state.
U fit follow am too waka come.....,, abi na poor u poor Posted: at 6-04-2016 11:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chai, those pple be like, this car u no dey go anywhere ooo, even if na to die we go die here together, may God just have mercy ooo....
I dey test u,,, nobsmalltin Posted: at 6-04-2016 11:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
animal kingdom
Part wetin Posted: at 6-04-2016 11:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yeye governor na to accuse buhari e sabi
Sabi na u Posted: at 6-04-2016 11:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i go see una later
Bawo? Posted: at 6-04-2016 11:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
heheheh na waooo see full suv inside the flood...
Na so I take c am Posted: at 6-04-2016 11:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i give am water for water
hmmmmmmmm,, Posted: at 6-04-2016 11:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sunkib lky toilet paper
huhuhuhuh??,,,, Posted: at 6-04-2016 11:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol see gobe o
Original one Posted: at 6-04-2016 11:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
fayose and his supporters, shame on u all.
Big shame Posted: at 6-04-2016 11:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
The peoples governor , I trust him, he knws what to do
People's gov. for where? Posted: at 6-04-2016 11:13 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Foyose know what he is doing but he does not know what is doing him. No idea of it at all
We dey for present tense...,, na dey carry us go history Posted: at 6-04-2016 11:14 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
He does not know what is doing him. No idea of it at all
Konfirm Posted: at 6-04-2016 11:15 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I'm tired of talking about Nigeria problem everyday
Chaaiiii,,, ya okan Posted: at 6-04-2016 11:18 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Please let the government do something about it
U don phone dem Posted: at 6-04-2016 11:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Water get power oh
No b lie Posted: at 6-04-2016 11:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
That is too bad
Very very bad Posted: at 6-04-2016 11:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |