As E Dey Happen For My Dommot..,, Naijapals Don Visit My House

Date: 04-04-2016 1:00 pm (9 years ago) | Author: Bourne Identity
- at 4-04-2016 01:00 PM (9 years ago)
(m)
No b lie,,, naijapals don come my house.,, talk say make I enjoy small as person wey don tey for dis forum.
O boy,,, una go work for wetin u want to become a champion.
It is a game you have to remain focus and persistence, no look uche face unless u wan miss road.
No longTin:: na d screenshot of my cool moni b dis

Posted: at 4-04-2016 01:00 PM (9 years ago) | Addicted Hero
- BournIdentity at 4-04-2016 01:00 PM (9 years ago)
(m)
Naijapals don try
Posted: at 4-04-2016 01:00 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Haso112 at 4-04-2016 02:50 PM (9 years ago)
(m)
Enjoy your MONEY.... Usain Bolt of Naijapals.. This month sha, you for cool your fingers down make other people sef chop...  Cause as e dey go so, you're in the lead again...
Posted: at 4-04-2016 02:50 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 4-04-2016 04:15 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Haso on  4-04-2016 02:50 PM
Enjoy your MONEY.... Usain Bolt of Naijapals.. This month sha, you for cool your fingers down make other people sef chop...  Cause as e dey go so, you're in the lead again...
O boy,,,, life na race.. if u wan stop...,  dat one concern u. Tho I want some people to win dis time around no mean say I go dey sidon fold my hand dey look like I got nothing to say/offer. The only tin I want naijapals do na to increase d numbers of winners...,,,afterall na 20k for 3persons dey been talk dem go give last month.. dem fit lengthy am to 6 people for 10k each. E go make more sense
Posted: at 4-04-2016 04:15 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 4-04-2016 04:17 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on  4-04-2016 01:09 PM
confirm!!!
Emma4love hv collected his own. Thou i'v not heard of oworen.

Magnificient!!!
NobsmallTin
Posted: at 4-04-2016 04:17 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 5-04-2016 01:24 AM (9 years ago)
(m)
According to the rules u can't win it twice...Sorry to dampen ur spirit...
Posted: at 5-04-2016 01:24 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 5-04-2016 02:15 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  5-04-2016 01:24 AM
According to the rules u can't win it twice...Sorry to dampen ur spirit...
Na which rules b that..,, na u set d rules abi?
If u no no,, make I tell u... person don win am 3 times in a role and another one twice.
Yes I no wetin I dey talk. Novic win am for November 2015 exclusively, December 2015 and still follow dem win for January 2016. E even make d confession for dis forum n wen e put d screenshot for this forum, naijapals delete am. E put d screenshot again, naijapals still delete am.
The number 2 person wey I dey wait make him com talk for this place BT e never wan talk yet,,,, na this hypocrite Oworen25. This one win am for December still follow win am for January. So you see for yourself, everybody dey on his own BT like I talk before I go also want make others win no mean say I go dey sidon look.
If I wan wicked all of una na to use another user name take collect all d prizes and mind you, e go dey very easy for me to do with no stress. And I mean am, all d price 1st 2nd n 3rd BT I no b dat kain person. I want make everybody win like my guy wey don already win am for this month BT e no mean say I go dey sidon look
Posted: at 5-04-2016 02:15 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  2. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  3. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  4. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  5. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  8. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions