PHOTOS: This 33-Year-Old Lady Might Be Wizkid’s Next Baby Mama (Page 2)

Date: 07-04-2016 10:12 pm (9 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2] 3 4 5 ... 13
- Akpan22 at 8-04-2016 03:31 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Collins chigoziri on  7-04-2016 11:03 PM
...lyf goes on

Yes of course
Posted: at 8-04-2016 03:31 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:32 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on  7-04-2016 11:13 PM
am less concerned, next pls

Even me sef
Posted: at 8-04-2016 03:32 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:33 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on  7-04-2016 11:20 PM
those girls go chop this idiot finish and u go come naija come dey cry

Bad mouth
Posted: at 8-04-2016 03:33 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:33 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on  7-04-2016 11:27 PM
tmrrw i go see hw una go use take cmmnt, no fuel, no electricity Grin

Haha you funny person
Posted: at 8-04-2016 03:33 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:33 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  7-04-2016 11:50 PM
Wen all dis yankee babes wey born for u start u no go get one kobo to ur name...
U dey smile now and people don dey warn u u no hear...Make u no let life chop u ooo...

Tell them well
Posted: at 8-04-2016 03:33 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sweety pweety on  8-04-2016 12:41 AM
Its their life . it doesn't concern me.

Me sef
Posted: at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Harry Beatzz on  8-04-2016 01:44 AM
Na one of those things

You know that
Posted: at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omoluwabi  kabukabu  link=topic=287747.msg4790162#msg4790162 date=1460076580
Let water flow nah

You talk well
Posted: at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan22 at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: teejay on  8-04-2016 02:07 AM
Who b wizzie sef Huh? me i no sabi am,,,

Commot for that village
Posted: at 8-04-2016 03:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Boi2Man at 8-04-2016 06:01 AM (9 years ago)
(m)
Wizzy be wise and invest wisely while you are still shining because every star has his/her peak in stardom after which diminishing returns set in . Fear women and live. #JUSTANHONESTADVICE#
Posted: at 8-04-2016 06:01 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Haso112 at 8-04-2016 06:07 AM (9 years ago)
(m)
His LIFE... His WAYS....!!!
Posted: at 8-04-2016 06:07 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Wealthmide at 8-04-2016 09:14 AM (9 years ago)
(m)
nawa ooo, some comments here dey make me laugh ooo, may God just have mercy ooo...
Posted: at 8-04-2016 09:14 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Eazyatumeyi at 8-04-2016 09:15 AM (9 years ago)
(m)
WizKid cup don dey full
Posted: at 8-04-2016 09:15 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 8-04-2016 09:16 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: teejay on  8-04-2016 02:07 AM
Who b wizzie sef Huh? me i no sabi am,,,
lol na shoe maker he be
Posted: at 8-04-2016 09:16 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 8-04-2016 09:17 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  7-04-2016 11:50 PM
Wen all dis yankee babes wey born for u start u no go get one kobo to ur name...
U dey smile now and people don dey warn u u no hear...Make u no let life chop u ooo...
no worry
Posted: at 8-04-2016 09:17 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- 419BigBoy at 8-04-2016 11:17 AM (9 years ago)
(m)
no-pay-rent-boy got him one o Grin
Posted: at 8-04-2016 11:17 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Passion8Soul at 8-04-2016 11:34 AM (9 years ago)
(f)
His cup of garri
Posted: at 8-04-2016 11:34 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 10-04-2016 08:25 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  8-04-2016 06:07 PM
If he likes let him impregnate him mother mate
he no concern us
Posted: at 10-04-2016 08:25 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 10-04-2016 08:26 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Aishat Ejura Aikoye on  8-04-2016 11:34 AM
His cup of garri
no be lie
Posted: at 10-04-2016 08:26 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 10-04-2016 08:26 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: The 9ja Boss on  8-04-2016 11:17 AM
no-pay-rent-boy got him one o Grin
tell am o
Posted: at 10-04-2016 08:26 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 13

Featured Discussions