My Husband Uses 'Aboniki' To Have Sex With Me, It Is Torture - Woman Tells Court (Page 2)

Date: 11-04-2016 9:11 pm (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- abakbobby at 12-04-2016 09:06 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Sandra White on 12-04-2016 02:46 AM
YES YOU ARE RIGHT, 80% OF THEM ARE HANDICAPPED.....COME AND SEE THEM HERE IN UK....DIRTY SET OF PEOPLE


go  see una igbo people life for jail in Asia
Posted: at 12-04-2016 09:06 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- Harrybeatzz at 12-04-2016 11:19 AM (8 years ago)
(m)
Na one of those things
Posted: at 12-04-2016 11:19 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Buncho at 12-04-2016 03:21 PM (8 years ago)
(m)
Chaii No Do Eeeee! Jooo Ooo
Posted: at 12-04-2016 03:21 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- diezo at 12-04-2016 04:05 PM (8 years ago)
(m)
I SUSPECT SAY THIS MAN NA FROM MERCURY HIM COME FROM BECAUSE NORMAL BEING FROM DIS PLANET EARTH NO GO DO WETIN HIM DEY DO JEEZ!!! ABONIKI, MENTHULATUM & DUSTING POWDER INSHORT MAKE DEM PUT THOSE THINGS FOR PIPE MAKE DEM FIX AM FOR D GUY ANUS MAKE HIM FEEL AM ANYWAYS TILL I GET THE RESULT BUT BEFORE THEN MAKE D MAN KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 12-04-2016 04:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quest3 at 12-04-2016 08:30 PM (8 years ago)
(m)
I just dey look some people for here
Aboniki and dusting powder!!! wetin come concern tribe here?

I just dey look una

Posted: at 12-04-2016 08:30 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 12-04-2016 09:48 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: Akpan udo on 12-04-2016 06:32 AM
Even for UK? They still dey pooh for bucket
Grin
Posted: at 12-04-2016 09:48 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]