Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: DR.kison on 1-07-2016 09:53 AM Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL... thank God, hopefully u can stop your stupid comments bcos it unreasonable, foolish and childish
| |||||
Quote from: christopher Aruh on 1-07-2016 11:14 AM Hahahaha..... U dey vex?.... No vex na Me dey ves na him I con ask am dis kain kweshion....? I no fit just ask persin kweshion shey I dey vesz wey hot slap no go follow am join
| |||||
Wetin come happen for kison... Reply#Air nation shall prevail.
| |||||
Hahahahahaha well done my bro Gogoman and u as well Chrisette, now u can pay for waiting all dat time u no appear... ReplyInfact Chrisette u fit buy me anoda car and even help me put deposit down for my new flat where i go live with Slimmy... ![]() ![]() Commiserations to d losers, try harder next time... Admin abeg make una let Slimmy win am next time cos we need the money for our wedding and den we go use some to travel to Dubai for our honeymoon and the rest we go use pay for 1yrs rent payment.. Make una try rig am for Slimmy in July na beg i beg una..
| |||||
Airbend na hu u be to kison....? kabukabu or Eba-elect...?? Reply
| |||||
E be lyk say part of change don do una something for here...,,,,, Reply![]() ![]()
| |||||
congratulations to them Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 1-07-2016 12:36 PM Hahahahahaha well done my bro Gogoman and u as well Chrisette, now u can pay for waiting all dat time u no appear... Infact Chrisette u fit buy me anoda car and even help me put deposit down for my new flat where i go live with Slimmy... ![]() ![]() Commiserations to d losers, try harder next time... Admin abeg make una let Slimmy win am next time cos we need the money for our wedding and den we go use some to travel to Dubai for our honeymoon and the rest we go use pay for 1yrs rent payment.. Make una try rig am for Slimmy in July na beg i beg una.. lol, funny u. but if naijapals start to dey pay for wedding, flat rent and trip to dubai now. na them go still pay for d 20 kids school fees abi u don forget say family planning no dey reign again. anyway, make gogoman and chrisette come out come buy redwine for us, make we take wash am for them.
| |||||
Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last Reply![]()
| |||||
Congrats Gogoman and Chrisette Reply
| |||||
God bless naijapals.com ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Congrats, Reply
| |||||
That's nice. Reply
| |||||
Congrats to both of you. Reply
| |||||
Quote from: Obi Donald on 1-07-2016 01:51 PM Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last no worry, na we go win next month. we go buy plenty comments from all of una. ![]()
| |||||
Well done ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Am happy for u guys. Congratulations Reply
| |||||
TWO JOBLESS Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)