What Is Wrong With This Photo? (London Girl Edition) (Page 3)

Date: 02-07-2016 11:24 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6
- dickieponga at 2-07-2016 10:44 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Obi Donald on  2-07-2016 12:58 PM
Gogoman contact me for her number bt bring dickieponga wit u o
I will do one better i go carry u go her address and i go point to her house..
Anything ur eye see na u know...
Posted: at 2-07-2016 10:44 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 2-07-2016 10:46 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Troublemenot on  2-07-2016 02:53 PM
Where is dickieponga come tell them wetin you see
I don tell dem my bro but dem no wan hear....
Posted: at 2-07-2016 10:46 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 2-07-2016 10:49 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Daniel Bosai on  2-07-2016 04:41 PM
I have it, it is 12345678 isi ewu
Hahahahahahaha
Posted: at 2-07-2016 10:49 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- slimmygal at 2-07-2016 10:54 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: christopher Aruh on  2-07-2016 09:47 PM
This is not beauty na....  Exposing ur cleavages doesn't make one beautiful
na tease me just tease her oooooo, d airbag wey dey her chest na like my neighnour dog own oooo. she no near fine talkless of beauty.
Posted: at 2-07-2016 10:54 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Otikadinje at 2-07-2016 11:28 PM (7 years ago)
(m)
Full rubber on display, na water full am Grin Grin

Posted: at 2-07-2016 11:28 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 3-07-2016 03:26 AM (7 years ago)
(m)
Na she sabi

Posted: at 3-07-2016 03:26 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 3-07-2016 06:58 AM (7 years ago)
(m)
Na yawa sabi
Posted: at 3-07-2016 06:58 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 3-07-2016 06:59 AM (7 years ago)
(m)
All na for some yawa prayers to be answered
Posted: at 3-07-2016 06:59 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 3-07-2016 06:59 AM (7 years ago)
(m)
Yawa parole must to dey active
Posted: at 3-07-2016 06:59 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mpjdonbale at 3-07-2016 07:48 PM (7 years ago)
(m)
https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=269304893428930&id=100010482645903
Posted: at 3-07-2016 07:48 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 06:34 AM (7 years ago)
(m)
All for the sake of some yawa parole
Posted: at 4-07-2016 06:34 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 06:35 AM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go na yawa dey
Posted: at 4-07-2016 06:35 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 4-07-2016 06:35 AM (7 years ago)
(m)
Na serious yawa things
Posted: at 4-07-2016 06:35 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 4-07-2016 04:45 PM (7 years ago)
(m)
Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go....
Posted: at 4-07-2016 04:45 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:28 PM (7 years ago)
(m)
TO WHOM IT MAY CONCERN!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-07-2016 11:28 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-07-2016 03:59 AM (7 years ago)
(m)
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,,
I just dey observe!
Posted: at 5-07-2016 03:59 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 5-07-2016 05:37 AM (7 years ago)
(m)
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 5-07-2016 05:37 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 10:53 AM (7 years ago)
(m)
Yawa woman be dis
Posted: at 5-07-2016 10:53 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 10:54 AM (7 years ago)
(m)
Yawa wahala
Posted: at 5-07-2016 10:54 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 5-07-2016 10:55 AM (7 years ago)
(m)
Yawa cause kasala wth her boobs
Posted: at 5-07-2016 10:55 AM (7 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6