Novic at 2-07-2016 10:44 PM (8 years ago) (m) Lolssssss... Then no wan miSs ham.. Na wetin then they do before now. I really like it Posted: at 2-07-2016 10:44 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Dis shows dat their luv shall b together like corn 4ever till death do dem apart. Posted: at 2-07-2016 10:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kison at 2-07-2016 10:57 PM (8 years ago) (m) EVERYTHING NA NEWS FOR NAIJA,,POSTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Posted: at 2-07-2016 10:57 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 2-07-2016 11:33 PM (8 years ago) (f) hahahaha lovely Posted: at 2-07-2016 11:33 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kp45 at 2-07-2016 11:40 PM (8 years ago) (m) all join Posted: at 2-07-2016 11:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
morgan1 at 2-07-2016 11:45 PM (8 years ago) (m) Na fresh corn now,,,,e dey sweet, so dey gat stop and pick some,,,, Posted: at 2-07-2016 11:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dabbyyoung at 2-07-2016 11:49 PM (8 years ago) (m) what is wronging dem Posted: at 2-07-2016 11:49 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I saw,,,,, Posted: at 3-07-2016 12:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dabbyyoung at 3-07-2016 12:02 AM (8 years ago) (m) nothing is wronging with that Posted: at 3-07-2016 12:02 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I just dey observe Posted: at 3-07-2016 12:05 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 3-07-2016 02:59 AM (8 years ago) (m) Person stop for road to buy food don become news?
2.0. Posted: at 3-07-2016 02:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
AlutaCon at 3-07-2016 03:37 AM (8 years ago) (m) not bad!good for them and GOD punish kison wherever that fool is.
Haba! Wetin Mr Be very, very careful do you? Na him opinion him dey repeat all the time. Why you no go understand say him get constant opinion about everything? Posted: at 3-07-2016 03:37 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
AlutaCon at 3-07-2016 03:39 AM (8 years ago) (m) Poster, I see only one "newly wed couple", where are the other couple(s)? A couple refers to two people or things.
Kai! Make you understand say some of us no sabi English well for this forum. Pardon our broken English. Posted: at 3-07-2016 03:39 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mjyabah2 at 3-07-2016 03:53 AM (8 years ago) (m) There are three reasons for this situation: 1. Poor wedding planning: Should have covered all areas of public and personal needs of the couple 2. Poor time management by the priest/pastor: Too much talking and collections choked eating time. 3. Poor personal arrangement by closest friends or family: should have brought them some food. Although there is nothing wrong with eating our tradition food, but eating it in a wedding dress is ghetto and looks cheap and unorganized. Posted: at 3-07-2016 03:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 3-07-2016 07:54 AM (8 years ago) (f) not bad!good for them and GOD punish kison wherever that fool is.
I wonder why all of una just hate dat handsome Kison. una sabi jealous oh! abi nah bcos him get good career and beautiful oyibo babe? na wa oh Posted: at 3-07-2016 07:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 3-07-2016 10:47 AM (8 years ago) (m) All na fud naa Posted: at 3-07-2016 10:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 3-07-2016 11:51 AM (8 years ago) (m) I don't see anything wrong in wetin then they do... Person fit live he/her life anyhow. Posted: at 3-07-2016 11:51 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
chanst at 3-07-2016 12:02 PM (8 years ago) (m) methink. .. I wil do lykwiz.... but wt okpa... bambara nut Posted: at 3-07-2016 12:02 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Still just dey observe shaa Posted: at 3-07-2016 02:15 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennycynth na nw I just dey no ur interest for kison,,,... I for don knot una two togeda tey tey.,, Congrats to una,,, Posted: at 3-07-2016 02:18 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |