IPOB Leader, Nnamdi Kanu, Arrives Federal Court In Handcuffs & 'I Love Biafra' Wristband (Page 3)

Date: 20-06-2016 12:22 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 2 [3] 4
- BournIdentity at 20-06-2016 03:58 PM (8 years ago)
(m)
kingcalors,,,, for ur mind u tink say d Igbos no dey bitter say una no get sense...?
Posted: at 20-06-2016 03:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 04:00 PM (8 years ago)
(m)
If u no no na only small part of d Igbos wey be imbecile nw,,, to dey reason from dier yansh
Posted: at 20-06-2016 04:00 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 04:01 PM (8 years ago)
(m)
So no try generalize am say na all d igbos
Posted: at 20-06-2016 04:01 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jp-free at 20-06-2016 04:35 PM (8 years ago)
(m)
Writing history to be remembered! 
Posted: at 20-06-2016 04:35 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 04:37 PM (8 years ago)
(m)
 Roll Eyes with wristband...,,, aba shoe and aba pants
Posted: at 20-06-2016 04:37 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kingcalors at 20-06-2016 06:59 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 03:58 PM
kingcalors,,,, for ur mind u tink say d Igbos no dey bitter say una no get sense...?
I pity you life. Your comment shows that you dont want biafra to go. You and your cohorts can not stop Biafra. Biafra is ordained by God.
Posted: at 20-06-2016 06:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 20-06-2016 07:47 PM (8 years ago)
(f)
I like his resilience that's a man that believes in a cause
Posted: at 20-06-2016 07:47 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:51 PM (8 years ago)
(m)
kingcalors na wetin ur moronic okpolo dey tell BT I no fit need ur pity wey dey come from a biafra madcow wey u be....,,,
Hehehehehe...,,,,, na who wan stop una b4...,,, una dey look for who go finish all of una BT we dey see hw we go cari una pack leave naija totally go Niger republic... D Igbos no want una moronic fools...
Posted: at 20-06-2016 08:51 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:53 PM (8 years ago)
(m)
See hw ur 4 corner head be like cherubim signboard...
Posted: at 20-06-2016 08:53 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 08:55 PM (8 years ago)
(m)
AmazingMarie....,,,,, I hear u..,,, na d end go justify ur believe
Posted: at 20-06-2016 08:55 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kison at 20-06-2016 09:08 PM (8 years ago)
(m)
NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 20-06-2016 09:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- chanst at 20-06-2016 09:17 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: kenny kenny on 20-06-2016 01:35 PM
Dis guy is a threat to nigeria,dunno why they kept feeding him food when there are loads of homeless ppl out there..if d igbos want to go, they should go, gosh!
I think u made gud sense wt wrong motive
Posted: at 20-06-2016 09:17 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- chanst at 20-06-2016 09:24 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 04:37 PM
Roll Eyes with wristband...,,, aba shoe and aba pants
wil dis guy just shot up 2 God's sake.....
why constituting nuisance hia. ...
are u d only one dat has freedom 2 comment on issues hia. .....
ur manner via hia talks loud of u......
disgusting being....
Posted: at 20-06-2016 09:24 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:29 PM (8 years ago)
(m)
As a biafra madcow chanst,,,, u will always remain an he-goat...
Posted: at 20-06-2016 09:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:31 PM (8 years ago)
(m)
Abi....,,, I talk lie say una dey celebrate wristband..,,,, aba-made shoe and aba-made pants wey una carry come advertise for naijapals...?
Posted: at 20-06-2016 09:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:32 PM (8 years ago)
(m)
No no,,,,,,... moronic chanst ... deny am say dem never post dat news for dis site b4..
Posted: at 20-06-2016 09:32 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:33 PM (8 years ago)
(m)
Dem hide d name biafra inside shoe come dey celebrate for here say dem don dey make shoe
Posted: at 20-06-2016 09:33 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:34 PM (8 years ago)
(m)
Dem write Biafra for pants come dey shout say dem don come,,,,, dem don arrive... Bunch of imbeciles
Posted: at 20-06-2016 09:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:39 PM (8 years ago)
(m)
Why dem no write am for dier cars cari waka Aso,, or Lagos or any major road wey dey naija even if na MCC road for Aba...,,,, why dem never open breweries talk say Biafra don get dier own...,,, bunch of FOOOOLLLLLSSSS....
Posted: at 20-06-2016 09:39 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 09:40 PM (8 years ago)
(m)
Na to hide inside boxer and shoe dem sabi...,,, yeye fowls
Posted: at 20-06-2016 09:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions