IPOB Leader, Nnamdi Kanu, Arrives Federal Court In Handcuffs & 'I Love Biafra' Wristband (Page 4)

Date: 20-06-2016 12:22 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 2 3 [4]
- michaelc80 at 20-06-2016 11:39 PM (8 years ago)
(m)
I see you
Posted: at 20-06-2016 11:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 20-06-2016 11:42 PM (8 years ago)
(m)
I saw,,,, nothing do u
Posted: at 20-06-2016 11:42 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kingcalors at 20-06-2016 11:57 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 11:42 PM
I saw,,,, nothing do u
Weda ur name na Born dry identity or Bush identity be ur name na u sabi. pls go and sleep. This naijapals awoof too small for an oke okpa (agric chicken) like you. Your comments are not coordinated. In fact all your comments doesn't make sense
Posted: at 20-06-2016 11:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-06-2016 12:10 AM (8 years ago)
(m)
Emela iberibe lapalapa moron kingcalors...,,,, because of papa ajasco, your daddy dey carry kom-kom TV dey go work... So I wan give am small change from..., Naijapals to reduce una sufferness ...see ur big okpolo eyes like ojukwu
Posted: at 21-06-2016 12:10 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-06-2016 12:11 AM (8 years ago)
(m)
kingcalors na wetin ur moronic okpolo dey tell BT I no fit need ur pity wey dey come from a biafra madcow wey u be....,,,
Hehehehehe...,,,,, na who wan stop una b4...,,, una dey look for who go finish all of una BT we dey see hw we go cari una pack leave naija totally go Niger republic... D Igbos no want una moronic fools...
Posted: at 21-06-2016 12:11 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- willyking at 21-06-2016 06:14 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 21-06-2016 12:11 AM
kingcalors na wetin ur moronic okpolo dey tell BT I no fit need ur pity wey dey come from a biafra madcow wey u be....,,,
Hehehehehe...,,,,, na who wan stop una b4...,,, una dey look for who go finish all of una BT we dey see hw we go cari una pack leave naija totally go Niger republic... D Igbos no want una moronic fools...
why taking Igbo issue so personal?I beg u no well jor.
Posted: at 21-06-2016 06:14 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 27-06-2016 08:45 PM (8 years ago)
(m)
Roll Eyes Na so wey moron wey don willy im sense comot go see say I be...,,,,  abi u no no willy thin?
Posted: at 27-06-2016 08:45 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions