MEN or WOMEN, Na Who Dey LIE Pass?

Date: 09-03-2010 11:50 am (15 years ago) | Author: Saheed Abulrazaq
[1] 2
- at 9-03-2010 11:50 AM (15 years ago)
(m)
My Fellow Country People d Rate @ which People dey Le dis days dey Overwhelming, LIE dis day no get Part 2 frm Small PIKIN 2 OLD Peeps em, But wetin I go Like KNOW BE SAY INSIDE MEN & WOMEN, A WHO DEY LIE PASS D OTHER

Posted: at 9-03-2010 11:50 AM (15 years ago) | Newbie
- docreala at 9-03-2010 12:00 PM (15 years ago)
(m)
wetin u tink first
Posted: at 9-03-2010 12:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vantheo at 9-03-2010 12:11 PM (15 years ago)
(m)
Not this question again

Posted: at 9-03-2010 12:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- ajose1 at 9-03-2010 12:12 PM (15 years ago)
(m)
Dis is an old question.....
Posted: at 9-03-2010 12:12 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- ceedeesexy at 9-03-2010 12:20 PM (15 years ago)
(m)
Even if na OLD Question Nko, Yesterday & Today na Thesame THing? So many LIES don HAPPEN B/W Then & Now
Posted: at 9-03-2010 12:20 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- famous5 at 9-03-2010 12:20 PM (15 years ago)
(m)
SAME OLD STORY
Posted: at 9-03-2010 12:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceedeesexy at 9-03-2010 12:54 PM (15 years ago)
(m)
na u sabi
Posted: at 9-03-2010 12:54 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Akpan01 at 9-03-2010 01:04 PM (15 years ago)
(f)
guys dey lie oo

Posted: at 9-03-2010 01:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- ceedeesexy at 9-03-2010 01:08 PM (15 years ago)
(m)
I meet 1 GIRL Yesterday, as she come my House she con say she no WELL i con Discharge am, later when i go her crib na FOOD Isee her & her room mates dey struggle for..........
Posted: at 9-03-2010 01:08 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- ajose1 at 9-03-2010 03:24 PM (15 years ago)
(m)
D fact say she no well, mean say make she no eat abi.
Posted: at 9-03-2010 03:24 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- waco at 9-03-2010 04:38 PM (15 years ago)
(m)
i no dey lie

Posted: at 9-03-2010 04:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 9-03-2010 04:47 PM (15 years ago)
(f)
kaii storyy

Posted: at 9-03-2010 04:47 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- erikaakpan at 9-03-2010 06:27 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: waco on  9-03-2010 04:38 PM
i no dey lie

lie...lol

Posted: at 9-03-2010 06:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 9-03-2010 06:43 PM (15 years ago)
(m)
am a chineke boy so i no dey lie

Posted: at 9-03-2010 06:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 9-03-2010 06:49 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: ceedeesexy on  9-03-2010 11:50 AM
My Fellow Country People d Rate @ which People dey Le dis days dey Overwhelming, LIE dis day no get Part 2 frm Small PIKIN 2 OLD Peeps em, But wetin I go Like KNOW BE SAY INSIDE MEN & WOMEN, A WHO DEY LIE PASS D OTHER

Guy! It depends on the personality of the person...You can't just
wake up from your BED and predict who lie most...
Posted: at 9-03-2010 06:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 9-03-2010 06:53 PM (15 years ago)
(m)
jotting

Posted: at 9-03-2010 06:53 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- ibobobelvis at 9-03-2010 06:54 PM (15 years ago)
(m)
and who cares who lie the most!!the bottomline is the both gender lies!!

Posted: at 9-03-2010 06:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 9-03-2010 06:56 PM (15 years ago)
(m)
lol

Posted: at 9-03-2010 06:56 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 9-03-2010 07:52 PM (15 years ago)
(m)
lol

Posted: at 9-03-2010 07:52 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- sweetrae at 9-03-2010 11:30 PM (15 years ago)
(f)
lol
Posted: at 9-03-2010 11:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions