Davido's daughter is really growing fast. She was pictured while in school with her class mates. And her father, Davido seemed not be finding it funny with a white boy hugging his daughter and giving her a cute smile.
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 20-03-2017 08:30 AM (8 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 20-03-2017 09:20 AM (8 years ago) (m)
@angesco,,,,,,., Nobi d kweshion u suppose ask, na "What's WRONG with me that at my age I never get sense and next yr I will be clocking 30" wey u suppose dey ask ur yrself, if dis poster na fool bcos davido no talk anythg., must u also mumu yourself to become a fool 2nd-in-command @ ur age..?,_
Posted: at 20-03-2017 09:20 AM (8 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 20-03-2017 11:31 AM (8 years ago) (m)
I beg poster and im mumu followers,,,, na which sch una go wey tell una sey difference no dey btw hugging and staring...? If to sey na naija dem born north west, she for be charcoal., BT see hw she dey mix/laugh/play with both whites and blacks later Kim go post for social media,,,.. Naim one idiot, anglophone dey dier dey express and widen im foolishness d more like sey,,,, dere is no tomorrow Water u never cross, u sidon dere dey talk '"USA'" like sey na ur papa land
Posted: at 20-03-2017 11:31 AM (8 years ago) | Addicted Hero