Bazemaster at 23-04-2010 11:52 AM (15 years ago) (m) lol dem dey make money na
Na 500 dem dey make per week. See how you know am once! I dey suspect you O? Shoo! you don 4get me so soon? shey no be me,you and bazemaster go pack sum of those dusbin wey BBC take do documentary after which dem con pay us #50 each? maybe you no want babes to knw say na that kind work we dey do.
where do you know me? You don ever see me since they born you? Know how you talk........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 23-04-2010 11:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 23-04-2010 11:57 AM (15 years ago) (m) D truth is better, beta, ok bitter Posted: at 23-04-2010 11:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 23-04-2010 12:01 PM (15 years ago) (m) D truth is better, beta, ok bitter
what is truth and what truth?
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 23-04-2010 12:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
<< make you check my tinkolo>>> Posted: at 23-04-2010 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 23-04-2010 12:07 PM (15 years ago) (m) The truth that na waiting we dey do be dat. Posted: at 23-04-2010 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 23-04-2010 12:14 PM (15 years ago) (m) lol
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 23-04-2010 12:14 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
angel-one at 23-04-2010 03:06 PM (15 years ago) (m) Hey! she might just be testing u to knw d kind of person u r...be careful anyway. Posted: at 23-04-2010 03:06 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
angel-one at 23-04-2010 03:06 PM (15 years ago) (m) Hey! she might just be testing u to knw d kind of person u r...be careful anyway. Posted: at 23-04-2010 03:06 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
she already knws the kind of person he is...... aka gum Posted: at 23-04-2010 03:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tuks at 23-04-2010 03:14 PM (15 years ago) (m) Aka-gum huh?....I no fink say Baze be like dat... Posted: at 23-04-2010 03:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how you take know? na ur flatmate? Posted: at 23-04-2010 03:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U neva see anything yet you don dey complain already.
i was not complaining..........Which other things you expect me to see? you are complaining lol...how much recharge cards do you send her?? why are you interested now? Abi you wan me to send one for you? no thanks...i no want 100naira airtime..cos i know say ..you no go even fit send me 1500airtime  i was planning to go glo office and recharge your line with nothing less than.........but now, you declined. Maybe brightossy dey recharge your line with 1500.......... brightossy dey recharge my fone as from 7k....i just dey pity you
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 23-04-2010 03:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u never know say woman no dey love man without u spending for her
not for all women u gotta spend first...there is such thing as real love.. cuz if i wuld be a guy, i can never stay with a lady that is only gonna love me after she get my creditcard Posted: at 23-04-2010 03:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Tuks at 23-04-2010 03:30 PM (15 years ago) (m) how you take know? na ur flatmate?
Nope!....I juz feel say Baze big pass recharge card... Posted: at 23-04-2010 03:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tuks at 23-04-2010 03:31 PM (15 years ago) (m) how you take know? na ur flatmate?
Nope!....I juz feel say Baze big pass recharge card... Posted: at 23-04-2010 03:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
<< make you check my tinkolo>>>
What do you mean "Tinkolo" Posted: at 23-04-2010 03:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Guy all that one na una own! Send the rcard finish make you send me my Green Card. Posted: at 23-04-2010 03:36 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
<< make you check my tinkolo>>>
What do you mean "Tinkolo" was singing Posted: at 23-04-2010 03:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how you take know? na ur flatmate?
Nope!....I juz feel say Baze big pass recharge card... story!! then he no suppose dey complain Posted: at 23-04-2010 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na so you see am? Posted: at 23-04-2010 03:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |