osituga at 17-10-2008 10:19 PM (16 years ago) (m) Posted: at 17-10-2008 10:19 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 17-10-2008 10:21 PM (16 years ago) (m) no dey form na
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 17-10-2008 10:21 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 17-10-2008 10:23 PM (16 years ago) (m) Form for wetin Posted: at 17-10-2008 10:23 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 17-10-2008 10:24 PM (16 years ago) (m) JAND
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 17-10-2008 10:24 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 17-10-2008 10:30 PM (16 years ago) (m) How Jand take enter this one wey we dey talk? Posted: at 17-10-2008 10:30 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 17-10-2008 10:32 PM (16 years ago) (m) How Jand take enter this one wey we dey talk? u know na
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 17-10-2008 10:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 17-10-2008 10:34 PM (16 years ago) (m) How Jand take enter this one wey we dey talk? u know na I no know, Abeg tell me Posted: at 17-10-2008 10:34 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 17-10-2008 10:43 PM (16 years ago) (m) How Jand take enter this one wey we dey talk? u know na I no know, Abeg tell me i no know sef......maybe my brain don knock
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 17-10-2008 10:43 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 17-10-2008 10:44 PM (16 years ago) (m) How Jand take enter this one wey we dey talk? u know na I no know, Abeg tell me i no know sef......maybe my brain don knock Hahah Posted: at 17-10-2008 10:44 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 18-10-2008 07:18 AM (16 years ago) (m) i understand i too handsome n clean Posted: at 18-10-2008 07:18 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lonelysnow at 18-10-2008 03:36 PM (16 years ago) (m) JAND NO BE NEW THING. Posted: at 18-10-2008 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 18-10-2008 03:50 PM (16 years ago) (m) Dem Tell u say na new thing Be4??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-10-2008 03:50 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 18-10-2008 03:55 PM (16 years ago) (m) Dem Tell u say na new thing Be4?? whic one u no dey self, no b una put jand 4 head Posted: at 18-10-2008 03:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 19-10-2008 12:34 AM (16 years ago) (m) Dem Tell u say na new thing Be4?? whic one u no dey self, no b una put jand 4 head Na ur Head Dem put am??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-10-2008 12:34 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 19-10-2008 06:53 PM (16 years ago) (m) wetin una dey fight for? Posted: at 19-10-2008 06:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 19-10-2008 07:48 PM (16 years ago) (m) wetin una dey fight for?
dem dey fight for who carry jand 4 head as in.... JANDED HEAD....
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 19-10-2008 07:48 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
prencess at 19-10-2008 08:03 PM (16 years ago) (f) just looking Posted: at 19-10-2008 08:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 19-10-2008 09:18 PM (16 years ago) (m) Dem Tell u say na new thing Be4?? whic one u no dey self, no b una put jand 4 head Na ur Head Dem put am?? kennee wazup Posted: at 19-10-2008 09:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 19-10-2008 09:19 PM (16 years ago) (m) just looking
better look .....dont talk Posted: at 19-10-2008 09:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 19-10-2008 09:47 PM (16 years ago) (m) Dem Tell u say na new thing Be4?? whic one u no dey self, no b una put jand 4 head Na ur Head Dem put am?? kennee wazup
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-10-2008 09:47 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |