Posted: at | |
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: solid_solid on 2-09-2010 05:45 PM Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:39 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 11:09 AM @ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u @miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf .... Oh my minimini wanawana oya take dis ![]() ![]() MHHH .... my sweet heart ... that kiss just refill my bank account ... hahahahaha take this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oh.............Luv just dey come out of my eyes like Tom and Jerry
| |||||
Quote from: bomsiluv on 3-09-2010 01:04 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 05:45 PM Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:39 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 11:09 AM @ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u @miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf .... Oh my minimini wanawana oya take dis ![]() ![]() MHHH .... my sweet heart ... that kiss just refill my bank account ... hahahahaha take this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oh.............Luv just dey come out of my eyes like Tom and Jerry mhhhh ... mummy u dey shark me like say i drink ogogolo
| |||||
WHY THIS GURL DEY SHARE KISS LIKE THIS...GUYS YOU HAVE TO TEST THIS FREE KISS..O..O.O Reply
| |||||
Quote from: qunodinga on 3-09-2010 06:42 PM WHY THIS GURL DEY SHARE KISS LIKE THIS...GUYS YOU HAVE TO TEST THIS FREE KISS..O..O.O wetin come concern u na...... na u she give the kiss? .... u no see as the kiss come cure my malaria parasite ..... abeg my love give me more .... more .... more .... more ...... it get as edey do me, do me do me ....
| |||||
Quote from: mallorca on 24-08-2010 08:06 PM Quote from: amkal on 24-08-2010 07:08 PM Quote from: mallorca on 24-08-2010 01:47 PM hahahahahaha ma ribs dey pain me abeg you need panadol lol i know
| |||||
Quote from: solid_solid on 4-09-2010 04:49 PM Quote from: qunodinga on 3-09-2010 06:42 PM WHY THIS GURL DEY SHARE KISS LIKE THIS...GUYS YOU HAVE TO TEST THIS FREE KISS..O..O.O wetin come concern u na...... na u she give the kiss? .... u no see as the kiss come cure my malaria parasite ..... abeg my love give me more .... more .... more .... more ...... it get as edey do me, do me do me .... hey, i didnt know you had malaria parasite , make i follow double the kiss ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmmm Reply
| |||||
i wish i could always help those that seek 4 help Reply
| |||||
Abeg help me... i don dey sek for help for 1 month now... Reply
| |||||
wishesss,,,,,,, Reply
| |||||
Quote from: solid_solid on 3-09-2010 05:59 PM Quote from: bomsiluv on 3-09-2010 01:04 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 05:45 PM Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:39 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 11:09 AM @ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u @miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf .... Oh my minimini wanawana oya take dis ![]() ![]() MHHH .... my sweet heart ... that kiss just refill my bank account ... hahahahaha take this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oh.............Luv just dey come out of my eyes like Tom and Jerry mhhhh ... mummy u dey shark me like say i drink ogogolo U dey shak me like kaikai.
| |||||
Quote from: solid_solid on 4-09-2010 04:49 PM Quote from: qunodinga on 3-09-2010 06:42 PM WHY THIS GURL DEY SHARE KISS LIKE THIS...GUYS YOU HAVE TO TEST THIS FREE KISS..O..O.O wetin come concern u na...... na u she give the kiss? .... u no see as the kiss come cure my malaria parasite ..... abeg my love give me more .... more .... more .... more ...... it get as edey do me, do me do me .... You wound o.
| |||||
Solid, hope your parasite has vanish by now...? Reply
| |||||
I wish you dont encourage people with malaria parasite to spread it on this site...........lol ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: qunodinga on 4-09-2010 08:02 PM Quote from: solid_solid on 4-09-2010 04:49 PM Quote from: qunodinga on 3-09-2010 06:42 PM WHY THIS GURL DEY SHARE KISS LIKE THIS...GUYS YOU HAVE TO TEST THIS FREE KISS..O..O.O wetin come concern u na...... na u she give the kiss? .... u no see as the kiss come cure my malaria parasite ..... abeg my love give me more .... more .... more .... more ...... it get as edey do me, do me do me .... hey, i didnt know you had malaria parasite , make i follow double the kiss ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() mhhhhhhhh .... no do make my yori yori come see u ... as u dey shower me with all this kiss
| |||||
Quote from: bomsiluv on 6-09-2010 08:11 AM Quote from: solid_solid on 3-09-2010 05:59 PM Quote from: bomsiluv on 3-09-2010 01:04 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 05:45 PM Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:39 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 11:09 AM @ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u @miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf .... Oh my minimini wanawana oya take dis ![]() ![]() MHHH .... my sweet heart ... that kiss just refill my bank account ... hahahahaha take this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oh.............Luv just dey come out of my eyes like Tom and Jerry mhhhh ... mummy u dey shark me like say i drink ogogolo U dey shak me like kaikai. my honey u dey do me strong thing
| |||||
Quote from: qunodinga on 6-09-2010 08:33 AM Solid, hope your parasite has vanish by now...? that one na bygone na .....
| |||||
Quote from: bomsiluv on 6-09-2010 08:12 AM Quote from: solid_solid on 4-09-2010 04:49 PM Quote from: qunodinga on 3-09-2010 06:42 PM WHY THIS GURL DEY SHARE KISS LIKE THIS...GUYS YOU HAVE TO TEST THIS FREE KISS..O..O.O wetin come concern u na...... na u she give the kiss? .... u no see as the kiss come cure my malaria parasite ..... abeg my love give me more .... more .... more .... more ...... it get as edey do me, do me do me .... You wound o. how na? ... as u hold me tight make i no fail break
| |||||
Quote from: solid_solid on 6-09-2010 06:45 PM Quote from: qunodinga on 6-09-2010 08:33 AM Solid, hope your parasite has vanish by now...? that one na bygone na ..... SO KISS NA GOOD MEDICINE....CAN IT CURE HIV.. ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)