Posted: at | |
| |||||
i wish all of u well Reply
| |||||
When did you turn to a pastor?? Reply
| |||||
no mind him Reply
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-08-2010 12:54 PM i wish all of u well Quote from: qunodinga on 30-08-2010 01:09 PM When did you turn to a pastor?? Quote from: missKalu on 30-08-2010 07:57 PM no mind him Na fight! He is wishing us well now, abi wetin
| |||||
Na waoh! Reply
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-08-2010 12:54 PM i wish all of u well I wish you same.
| |||||
@ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u Reply@miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf ....
| |||||
Passing with all the wishes........... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
to where? .... bring them make i ascertain Reply
| |||||
Say you be who?.......na you dey grant the wishes? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
i'm crossing to the other side Reply
| |||||
Quote from: solid_solid on 2-09-2010 11:09 AM @ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u @miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf .... Oh my minimini wanawana oya take dis ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sexy_error on 2-09-2010 12:11 PM i'm crossing to the other side I beg sexy, never cross now o , I never ready to miss you.
| |||||
Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:39 PM Quote from: solid_solid on 2-09-2010 11:09 AM @ qunodinga ..... i be pastor na ..... i no do well to wish u well abi? ..... ok make i withdraw my wish from u @miskalu ... i think say u be my wiffy ... but now i know better .... so u no trust me abi? .... make i pass mandatofgod ..... i no know wetin i go tell u .... just wait for my reply it may be hot to comfort @ bomisluv .... the bread in my tea, .... the only apple in my tree .... the sugar in my tea ... it get as it dey do me now now .... no mind those busy body ... make we jurry dey go .... person wey no like am ... make him shop bitter leaf .... Oh my minimini wanawana oya take dis ![]() ![]() MHHH .... my sweet heart ... that kiss just refill my bank account ... hahahahaha take this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:41 PM Quote from: sexy_error on 2-09-2010 12:11 PM i'm crossing to the other side I beg sexy, I JUST THEY PEEP YOU AND SOLID DEY KISS...MAKE ME GO KISS MY KING** ![]()
| |||||
Quote from: sexy_error on 2-09-2010 09:19 PM Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:41 PM Quote from: sexy_error on 2-09-2010 12:11 PM i'm crossing to the other side I beg sexy, I JUST THEY PEEP YOU AND SOLID DEY KISS...MAKE ME GO KISS MY KING** ![]() oya close that window b/4 i count three ..... 1 ...... 1/2 ....... 2 ....... 2. 1/2 .....
| |||||
hahahahaha, count the 3 na........wat are u waiting for? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: sexy_error on 2-09-2010 09:19 PM Quote from: bomsiluv on 2-09-2010 02:41 PM Quote from: sexy_error on 2-09-2010 12:11 PM i'm crossing to the other side I beg sexy, I JUST THEY PEEP YOU AND SOLID DEY KISS...MAKE ME GO KISS MY KING** ![]() U don forget sey ya king na king of the jungle? Em no dey around unless you go go meet am for forest.
| |||||
I wish i could see my future.(though i know it wld be great) ReplyI wish i could actually see the heart of man to know the one that truely loves me and wouldnt change after marriage I wish i could turn back the hands of time and amend the mistakes i have made in life/undo all the things i have done. I wish i was younger than i am now(want 2 be ever young)
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)