WHY IGBO HONEST IGBO GIRLS HAVE NOTHING TO DO WITH INTERNET ABOUT RELETIONSHIP (Page 7)

Date: 01-07-2010 9:18 pm (13 years ago) | Author: Obiora
1 ... 4 5 6 [7]
- Senegal at 11-07-2012 12:59 AM (11 years ago)
(m)
 Undecided
Posted: at 11-07-2012 12:59 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- miramax at 28-07-2012 03:17 PM (11 years ago)
(f)
Let me tel u the coco, igbo girls dont't like fake people, fake romance, romance wey person no the see or feel.
so many guys fake alot in the internet, una too dey lie,lie.
igbo girls wants to know if u get leg or not, we no dey for picture tins, that era don pass.
we also wnt to know hw confident a man can be, so face to face meeting is important
and to round it up, how much ur pocket the weigh. no dey for internet and keep telin an igbo girl say u dey london. cucuma vibrate her account jare.
Posted: at 28-07-2012 03:17 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 28-07-2012 04:58 PM (11 years ago)
(f)
@ poster u wan trick igbo gal abi wetin? Who tell u sey dem no dey do
Online dating?
Posted: at 28-07-2012 04:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- steve232 at 7-12-2012 12:19 AM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 7-12-2012 12:19 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ihesieme at 7-12-2012 03:02 PM (11 years ago)
(m)
A good product does not need any advert period.
Posted: at 7-12-2012 03:02 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 4 5 6 [7]