Are you afraid to get married? (Page 3)

Date: 25-07-2010 3:36 pm (13 years ago) | Author: FESTUS EMEKA
1 2 [3]
- Agatex at 30-07-2010 04:59 PM (13 years ago)
(f)
that book no go work 4 naija cos naija environment and America no be the same so make him sell the book for him people wey dey marry and divorce like say tomorrow no dey.
Posted: at 30-07-2010 04:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 30-07-2010 05:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 30-07-2010 04:55 PM
I hold gun? No wori i get plan 4 u and dat guy
lol
Posted: at 30-07-2010 05:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 30-07-2010 05:01 PM (13 years ago)
(m)
U no even ask 4 my plan

Posted: at 30-07-2010 05:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 30-07-2010 05:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Agatex on 30-07-2010 04:59 PM
that book no go work 4 naija cos naija environment and America no be the same so make him sell the book for him people wey dey marry and divorce like say tomorrow no dey.
Grin Grin Grin Grin
Posted: at 30-07-2010 05:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 30-07-2010 05:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 30-07-2010 05:01 PM
U no even ask 4 my plan
oya tell me d plan.
Posted: at 30-07-2010 05:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 30-07-2010 05:03 PM (13 years ago)
(m)
Not now,later

Posted: at 30-07-2010 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 31-07-2010 01:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 26-07-2010 03:32 PM
Sophie, you sure sey Xter no go kill person 4 here? Em own comment na something else
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-07-2010 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Bismack at 1-08-2010 03:27 PM (13 years ago)
(m)
I be dia
Posted: at 1-08-2010 03:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- slimnazy at 1-08-2010 03:31 PM (13 years ago)
(m)
No. I'm Looking for someone to disengage.
Posted: at 1-08-2010 03:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]