e b like say na crane u go use come carry me
Posted: at | |
Quote from: Freesmile on 5-08-2010 07:36 PM Pkingx rotate pass com back! e b like say na crane u go use come carry me VeNi ViDi VeSA!!! ----->
| |||||
Cyril Abeg make u proceed! Reply
| |||||
Quote from: Bismack on 3-08-2010 12:40 PM Ajanni wòwó Wait make Ajanni come meet you here em go take you stone wall and ground
| |||||
Pkingx u know say na pikin picture u dey use. so cane na d normal thing 2tak handle children! Reply
| |||||
bomsiluv e be like say, u dan dey grow feelings 4 my guy Ajanni. Na dis one oyibo dey call d power of love! Reply
| |||||
Quote from: Freesmile on 6-08-2010 09:26 AM Pkingx u know say na pikin picture u dey use. so cane na d normal thing 2tak handle children! olodo! na night skool u go abi...i said crane u dey say cane...lol pls go back to pry 3 VeNi ViDi VeSA!!! ----->
| |||||
Quote from: pkingx on 6-08-2010 10:59 AM Quote from: Freesmile on 6-08-2010 09:26 AM Pkingx u know say na pikin picture u dey use. so cane na d normal thing 2tak handle children! olodo! na night skool u go abi...i said crane u dey say cane...lol pls go back to pry 3 chaiiii finishing...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Pkingx and Cyril e be like say na una go be my class mate for d pry3 abi...! Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Freesmile on 6-08-2010 04:16 PM Pkingx and Cyril e be like say na una go be my class mate for d pry3 abi...! ![]() ![]() ![]() ![]() no worry i don offer to take care of ur skool fees, Cy go take care of ur uniforms and books VeNi ViDi VeSA!!! ----->
| |||||
Quote from: pkingx on 6-08-2010 05:32 PM Quote from: Freesmile on 6-08-2010 04:16 PM Pkingx and Cyril e be like say na una go be my class mate for d pry3 abi...! ![]() ![]() ![]() ![]() no worry i don offer to take care of ur skool fees, Cy go take care of ur uniforms and books yah i will take care of that bc the guy need to start sharp sharp and am ready to perform my duty
| |||||
@freesmile,i'm charming boomsiluv. Reply@boomsi,u still dey tackle me shebi? Anyway ajanni na my boy.
| |||||
Quote from: cyril4christ on 6-08-2010 09:01 PM Quote from: pkingx on 6-08-2010 05:32 PM Quote from: Freesmile on 6-08-2010 04:16 PM Pkingx and Cyril e be like say na una go be my class mate for d pry3 abi...! ![]() ![]() ![]() ![]() no worry i don offer to take care of ur skool fees, Cy go take care of ur uniforms and books yah i will take care of that bc the guy need to start sharp sharp and am ready to perform my duty i trust u to perform ur duty VeNi ViDi VeSA!!! ----->
| |||||
who win? ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
hmmm, i don show face again after 6yrs of exile ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
Welcum Reply
| |||||
Quote from: sexy_error on 6-08-2010 09:00 AM Quote from: mat-James on 5-08-2010 08:24 PM Quote from: Freesmile on 5-08-2010 06:50 PM Mr cat and Rat, na which levels you dey claim here, my guy. the original list in guys category A = Mr world in babes category A= Queen Odinga category B coming up later I think this two are so close to win at the same time. ![]() Are we winning? ![]() Lets wait for the award. ![]() ![]()
| |||||
just passing with speed Reply
| |||||
Quote from: qunodinga on 7-08-2010 09:40 AM Quote from: sexy_error on 6-08-2010 09:00 AM Quote from: mat-James on 5-08-2010 08:24 PM Quote from: Freesmile on 5-08-2010 06:50 PM Mr cat and Rat, na which levels you dey claim here, my guy. the original list in guys category A = Mr world in babes category A= Queen Odinga category B coming up later wetin una dey win? ..... biscuit and grandnut .... hahahahahaha I think this two are so close to win at the same time. ![]() Are we winning? ![]() Lets wait for the award. ![]() ![]()
| |||||
Waiting... Reply
| |||||
. ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)